Video wird geladen...
Video konnte nicht geladen werden
How it all started 🤦🏾♂️
1,283,166 Aufrufe • vor 3 Monaten •via X (Twitter)
35 Kommentare

See as the girl be like dragon true true

Why you self go carry portable junior sister dey date am ?😂

If I was blind I would have thought two men were quarreling

Average Yorugba women 😤 If you give this type belle eh, life dn dey score you 8-0 My Igbo sis na feminist o but this one's eh, na no go area o. Na to just dey born pikin anyhow dey carry Agbo upanddan dem sabi. 🙂↔️

Chaiiii because of????? and if he beats her now the world will turn against him... so sad sha

With the look of the girl u go no say na thuuug As she dn Break moto glass now who go now repair it

From the guy's voice, you can tell he is already tired. She has stressed him.

I'll marry right in Jesus name.

May we not see another side of a woman. They can help you build and destroy. I expect the man to have walked away. You don't dare a woman that is angry, if she had a knife in her hand, she's ready to k!ll. It can happen to anyone.

See her voice sef. Omo dah guy wey later talk say e no won date her again fuck up. Wetin you see for this one wey you dey date her in the first place. Person wey come from mushin. Na the guy I blame. Cause I no know why he go dey date tout 🤦. Fine she no fine sef.

As a man the first thing is to have taste if u don't you will later regret cause your (Gbola) will be looking at you like mumu when the consequences show face 😂😎

That olobo dragon got me rolling on the ground 😭😭

Who dey put dick inside thing like this 🤮

You hear this kind of voice, you self carry am go date 😂 Gbogbo yin Le ma je gbese She go use ice show Onah shege

This is a girl who cannot afford one tire of a car

So of all girls na portable u see date Una the sha really date nonsense oo abhi

I’m surprised people don’t know this guy is a content creator 😹😹🤣 jugunu

Her face con strong like 2013 Facebook 😂

Olobo dragon biti bawo 😂😂

New one… Olobo Dragon 😭😭😭

No bi this girl pack all her load dey move go boyfriend house 😂😂.

@Donjaytrix001 see your fiancee

Wait is this not the same girl I saw in a post that says a guy met a girl from a dating app and after hanging out with the girl the first time he didn't like her but the girl packed her things to come stay at the guys place by force??

The guy is calm o

You don spoil her Toto who you wan leave her for?

All this because of prick. Naso w sweet reach? 💔

This one is high

Omo this guy just tire for the werey

Na confirm dragon nbl 😂😂😂

Classic Olodo... E say na Olobo Dragon meaning that her kuntus is as big as a dragon's kuntus😂🤣 Nothing wey I no go hear for this Obasanjo internet 😂🤣

Na from her eye lashes I know say na werey she go be.

She said gbogbo wa le ma je gbese, which means We’re all going to end up eating debt. If which reading this you're eating debt

Omo nah 2 men dragging for here o

You carry Person where suppose dey sell agbo and chewing gum come put for house, wetin you expect?

The only thing that can separate them is for the guy to completely travel to a far distance place where the girl will not know,girls of this days no dey gree leave place wey they dey see chop
