正在加载视频...

视频加载失败

How it started How it’s going

429,670 次观看 • 1 年前 •via X (Twitter)

9 条评论

Oyindamola🙄 的头像
Oyindamola🙄1 年前

He watched this video and changed his mind 😂😂

𝓑𝓪𝓭𝓮 ♨️ 的头像
𝓑𝓪𝓭𝓮 ♨️1 年前

e sure me die sey hand go don touch am after the video, because see as dem do my chicken sef 😭😂

Davey😎 的头像
Davey😎1 年前

Normally him fit Tuale abu Abel…but e no go better for Sam Larry

Ishowleck l Õmõ ìyá pùpá 的头像
Ishowleck l Õmõ ìyá pùpá1 年前

This looks like a content to me.

Oyindamola🙄 的头像
Oyindamola🙄1 年前

You fit create that kain content?

Tao Of Iperu💡🦅🖤🇳🇬 的头像
Tao Of Iperu💡🦅🖤🇳🇬1 年前

If you believe they will forgive him, then you’re not a Nigerian 😂

Ola Daniel 的头像
Ola Daniel1 年前

From the moment I watched that video, i knew he was definitely high on something. You fit even cruise with Sam Larry and Kogbagidi make them leave you say you be small boy but with Abu Abel ??, you’re cruising with Abu Abel ?? You are definitely not serious. You guys need to watch what you do in the name of content and don’t calls names because it’s disrespectful.

T.Ollyvar 的头像
T.Ollyvar1 年前

Na small pikin and e dey obvious say e don high, Dem no go Dj Chicken am

Salami Koleola 的头像
Salami Koleola1 年前

If this peeps mistakenly enter government lasan Iku go pa most of you guys Abi waiting be this You know many peeps dey curse Tinubu per sec Omo this country na skit