Загрузка видео...

Не удалось загрузить видео

На главную

How it started How it’s going

286,145 просмотров • 3 месяцев назад •via X (Twitter)

Комментарии: 41

Фото профиля ✧✦ 𝓥𝓲𝓬𝓽𝓸𝓻 ✦✧
✧✦ 𝓥𝓲𝓬𝓽𝓸𝓻 ✦✧3 месяцев назад

Pocolee sing pass this guy

Фото профиля DAMI FOREIGN🥶
DAMI FOREIGN🥶3 месяцев назад

😂😂

Фото профиля ✧✦ 𝓥𝓲𝓬𝓽𝓸𝓻 ✦✧
✧✦ 𝓥𝓲𝓬𝓽𝓸𝓻 ✦✧3 месяцев назад

No be lie bro 🤣

Фото профиля Justsophie_🌹❤️
Justsophie_🌹❤️3 месяцев назад

Tyla go win Grammy tire

Фото профиля DAMI FOREIGN🥶
DAMI FOREIGN🥶3 месяцев назад

😭😭😭

Фото профиля Sparkooo🦅🦀
Sparkooo🦅🦀3 месяцев назад

Obiyo too useless

Фото профиля DAMI FOREIGN🥶
DAMI FOREIGN🥶3 месяцев назад

😂😂

Фото профиля Bob Basty
Bob Basty3 месяцев назад

Baba still write roooowrow your boat for paper 🤦🏾‍♂️😂

Фото профиля SEUN Yk
SEUN Yk3 месяцев назад

😂😂

Фото профиля DAMI FOREIGN🥶
DAMI FOREIGN🥶3 месяцев назад

See Abazz idolo😂

Фото профиля OluwaFemiLaAmerica🩵
OluwaFemiLaAmerica🩵3 месяцев назад

I come day shame for this guy

Фото профиля Philip Nop
Philip Nop3 месяцев назад

If no bi giveaway nobody for the rate Davido 😢

Фото профиля Zae Morrin
Zae Morrin3 месяцев назад

This one na the main Villain

Фото профиля Daniel City (SAYLESS)
Daniel City (SAYLESS)3 месяцев назад

Row row 😂😂😂😂😂😂

Фото профиля ÌKÀ NATION 🎙️
ÌKÀ NATION 🎙️3 месяцев назад

This is Versatility 👑 👑 👑 🇧🇪🇧🇪🇧🇪🇧🇪🇧🇪🇧🇪🇧🇪

Фото профиля HerOnChain
HerOnChain3 месяцев назад

Ontop say them write lyrics give am o 😂💔

Фото профиля Ọbálèkè
Ọbálèkè3 месяцев назад

Davido don suffer for that first clip oo😭😭😂

Фото профиля 𝕆𝕃𝔸ℕ𝕀𝕐𝕀 𝕊𝔼𝔾𝕌ℕ🌿
𝕆𝕃𝔸ℕ𝕀𝕐𝕀 𝕊𝔼𝔾𝕌ℕ🌿3 месяцев назад

So, what are you insinuating?

Фото профиля DAMI FOREIGN🥶
DAMI FOREIGN🥶3 месяцев назад

Consistency no be key

Фото профиля Blaqk
Blaqk3 месяцев назад

Nothing don change since all this years, if not for giveaway wey make his fans blind 😏

Фото профиля mk
mk3 месяцев назад

Anybody wey go tell me say Davido is better than wizkid go collect i swear

Фото профиля Legendarytobi
Legendarytobi3 месяцев назад

Wizkid go watch this video burst laugh.

Фото профиля backup✰
backup✰3 месяцев назад

@Dan__Kube 30bg dey try gan 😂😭

Фото профиля MAFIA🥷
MAFIA🥷3 месяцев назад

30bingos don suffer

Фото профиля SON OF HANNAH
SON OF HANNAH3 месяцев назад

@verysweetgirl88 😂😂Davido and ogunmekpon just dey give us reasons to celebrate 😂

Фото профиля Niyi 🐼
Niyi 🐼3 месяцев назад

Chef Chi vibing to her husband freestyle, when the twins are asleep!

Фото профиля OLALEKAN
OLALEKAN3 месяцев назад

How he started : only two tiny chains How is going : chains weigh pass your gas cylinder

Фото профиля Tunechi_OfPH❤️🦅
Tunechi_OfPH❤️🦅3 месяцев назад

Na that backup guy dey vex me. E dey make ham feel like say e dey do better thing😭

Фото профиля Afrobeats M0nster
Afrobeats M0nster3 месяцев назад

no wonder 0ri-ibu don fl0p, flopido is already in his No-Hit Era....siri play olodo uprising by dammy krane 🔥

Фото профиля victor 🖤🦇
victor 🖤🦇3 месяцев назад

what do you even gain from all these ? no go hustle

Фото профиля Naffsybaby💖💕
Naffsybaby💖💕3 месяцев назад

Which kain wahala be this Dami

Фото профиля Joshua Okoye
Joshua Okoye3 месяцев назад

The only thing that make this davido still relevant in this music industry is because his a generous guy and you know Nigerians love begging 🤣😂🤣 if you thing am lying just wait and see his next move after the rubbish he just drop called album flop baba go run giveaway asap

Фото профиля pearl✨✨
pearl✨✨3 месяцев назад

He’s not improving at all

Фото профиля naija 4 life
naija 4 life3 месяцев назад

hear say na for this guy hand we learn say experience is not the best teacher 😂😂

Фото профиля SKYE™
SKYE™3 месяцев назад

Una won press David neck this early morning for this app No be so oooooo

Фото профиля Praise George
Praise George3 месяцев назад

At the time, that Davido's Tim Westwood freestyle was rated the best freestyle of an Afrobeat artist. Davido is HIM.

Фото профиля Olalekan 🦅
Olalekan 🦅3 месяцев назад

Even Chioma talk say Wizkid sabi sing pass her husband. So I no dey surprise.

Фото профиля Ayomiposi 123
Ayomiposi 1233 месяцев назад

Keep streaming Morayo 🔥 ❤

Фото профиля Okiki🪖
Okiki🪖3 месяцев назад

I no know say I go dey back of stage… 😫😂

Фото профиля PROMISE FAITH OLISA
PROMISE FAITH OLISA3 месяцев назад

one thing about him is that he doesn't give up.....

Фото профиля BEM🗿
BEM🗿3 месяцев назад

OBO fit record that freestyle next and make it big o… remember risky came from the first video