Loading video...
Video Failed to Load
How it started vs how it went.
135,751 views • 1 month ago •via X (Twitter)
34 Comments

No be komodo dragon be that? And una get mind chop am. Protein overload

It left through the pot?

These ones have eaten the gods that came to pay them a visit 🤣

Na girl girl things, make Una enjoy! That animal can bleed for 4 days and it won't d!e, same with women.

Any animal people jam now nah inside pot e go end

From lodge visitor to pepper soup special in under 30 minutes 😂 That lizard really thought it was checking in… only to get checked out permanently. Safe journey o! 🍲

Una dey chop things oh 😂😂😂nah why some una head dey wide anyhow

una don chop godzilla. no next episode shikenan

See lunch!!!! 😂😭😂😂

My friend said make I help am ask for the hostel address.

Some people go still get mind say na their For-father🤣

Una don chop person grandma 😂😂

Werey still get mind dey walk like king 🤣🤣🤣🤣

Bro got cooked while trying to eat

Unannounced meat Dey sweet gan😂😂

Naso Una Dey do Jesus

Nothing wey una no fit eat sha

Correct 😂 That's one of my favorite bush meat,be sweet no be small 😃

Dem turn am to pepper soup sharp

It’s a monitor lizard and it’s edible, For those of you saying komodo dragon it is not edible and can’t be found in Africa

@grok is this animal safe to eat??

Omooo seeeee Eatable LIZARD 🤔 @Pascaldey4you come try this one e different from that one 🦎

Quick Abeg share my own🤣 no time to waste Na equal

Jesus 🤦🤦🤦 Una want spoil my life 😡😡😡 That's my ancestors

Na hotel environment be that?🤦🏾😂 why u nor go see dragon 😂😂

Isn’t this MRS gibbling from Jessie on Disney channel

I trust some Nigerians they can eat anything

Honestly, that's what is in my mind. Pepper soup🍲 is ready.

I don mark her face Sha To avoid am anywhere I fit ever jam am

The gods suppose no say outside dangerous these days nah

Safe journey to the animal 😂

How Una take catch am self

Yo 😭 I doubt they ate that. Wetin be that

No be monitoring lizard be that
