Video yükleniyor...
Video Yüklenemedi
How it started Vs How it’s going
40,467 görüntüleme • 6 gün önce •via X (Twitter)
31 Yorum

Na lie 😂😂😂😂

Young, old, woman, man. Wey support baba T go dey shake lyk ham Amen, ase ,Amina🙏

Everybody wey get hand for the bringing of this disaster president upon Nigerians, Una life no go better! Na so so sickness una go dey sick until una delete. Ise.

lol. But he’s actually on set I believe 😅

This na movie But e suppose real

Forget the man jare. Na that Osupa London delight song dey sweet me 😆😆Seidu boy saheedi ebora tin ko Fuji.

Na movie set baba 😂

Noooo Na Tinubu legacy him dey follow. Ahbi nobe so wuna papa dey work

Omo olodo idę tin deck everybody 😂😂

Tunde Ednut, you no dey do propaganda before o, just because, you’ve changed just because of Tinubu. This is a movie set, abeg dey lie small small o

@Honormi10 Who bewitched you Obidense?

He went to call God for the wrong person

all the slaves that's going to die B4 Tinubu

The demons we summon, take their fee

Dont like the old man for his shenanigans but this surely a movie set..

Be careful of what you wish others or rejoice over someone sickness, though this is a movie scene. May her soul rest in peace

👇😂😂😂😂

This is a movie scene though. From the two gatemen, you will know already

Even an idiot like did not know this is a movie set Shame on you fool

The evil that men does lives with them

E never see anything

You never chee chumting

Una too mumu oo so make e no work again 😂

This one na movie o

Tinubu wan take their life ...no proper health care for them..

The man he calls on the gods to make president has become president and is using the resources of the state traveling around the globe cureing and manage his ill health,but left people like him in squallow that looks like a pigs houses we called hospital in Nigeria

Na movie

No be by Naked, calamity no Dey look face

Funny thing is that these fools are still supporting that bad govn

@trigottista no suppose see dis update oh 😩😩😩😩

Na that thunder wey strike am 😪
