Video wird geladen...

Video konnte nicht geladen werden

Zur Startseite

How it started Vs How it’s going

40,467 Aufrufe • vor 6 Tagen •via X (Twitter)

31 Kommentare

Profilbild von Harry Da Diegot
Harry Da Diegotvor 6 Tagen

Na lie 😂😂😂😂

Profilbild von Opeyemi Oyeyemi
Opeyemi Oyeyemivor 6 Tagen

Young, old, woman, man. Wey support baba T go dey shake lyk ham Amen, ase ,Amina🙏

Profilbild von AmiDazz
AmiDazzvor 6 Tagen

Everybody wey get hand for the bringing of this disaster president upon Nigerians, Una life no go better! Na so so sickness una go dey sick until una delete. Ise.

Profilbild von Sylvajay
Sylvajayvor 6 Tagen

lol. But he’s actually on set I believe 😅

Profilbild von Paco Romane
Paco Romanevor 6 Tagen

This na movie But e suppose real

Profilbild von ARÓMÍSÀ LÈGBẸ̀ LÈGBẸ̀
ARÓMÍSÀ LÈGBẸ̀ LÈGBẸ̀vor 6 Tagen

Forget the man jare. Na that Osupa London delight song dey sweet me 😆😆Seidu boy saheedi ebora tin ko Fuji.

Profilbild von Ayomide Rasaq
Ayomide Rasaqvor 6 Tagen

Na movie set baba 😂

Profilbild von Opeyemi Oyeyemi
Opeyemi Oyeyemivor 6 Tagen

Noooo Na Tinubu legacy him dey follow. Ahbi nobe so wuna papa dey work

Profilbild von Usman Olasheu
Usman Olasheuvor 6 Tagen

Omo olodo idę tin deck everybody 😂😂

Profilbild von Michael Obatala
Michael Obatalavor 6 Tagen

Tunde Ednut, you no dey do propaganda before o, just because, you’ve changed just because of Tinubu. This is a movie set, abeg dey lie small small o

Profilbild von Adunni$$
Adunni$$vor 6 Tagen

@Honormi10 Who bewitched you Obidense?

Profilbild von Mark Snow🇺🇲🇳🇬
Mark Snow🇺🇲🇳🇬vor 6 Tagen

He went to call God for the wrong person

Profilbild von Howard Ayiwe
Howard Ayiwevor 6 Tagen

all the slaves that's going to die B4 Tinubu

Profilbild von ejjay
ejjayvor 6 Tagen

The demons we summon, take their fee

Profilbild von kayefi
kayefivor 6 Tagen

Dont like the old man for his shenanigans but this surely a movie set..

Profilbild von Alabama
Alabamavor 6 Tagen

Be careful of what you wish others or rejoice over someone sickness, though this is a movie scene. May her soul rest in peace

Profilbild von NKPAKANA GA-AMA ỌZỌ, MANA ỌZỌ GA-ANA
NKPAKANA GA-AMA ỌZỌ, MANA ỌZỌ GA-ANAvor 6 Tagen

👇😂😂😂😂

Profilbild von Saint Albert
Saint Albertvor 6 Tagen

This is a movie scene though. From the two gatemen, you will know already

Profilbild von sky211
sky211vor 6 Tagen

Even an idiot like did not know this is a movie set Shame on you fool

Profilbild von ComradeBen,®🌟
ComradeBen,®🌟vor 6 Tagen

The evil that men does lives with them

Profilbild von Iam_Kezmann
Iam_Kezmannvor 6 Tagen

E never see anything

Profilbild von Adekunle Adekoya
Adekunle Adekoyavor 6 Tagen

You never chee chumting

Profilbild von Temitope Lawal olaoye
Temitope Lawal olaoyevor 6 Tagen

Una too mumu oo so make e no work again 😂

Profilbild von ϻῠϒϯhϵͷϯῖͼ_11
ϻῠϒϯhϵͷϯῖͼ_11vor 6 Tagen

This one na movie o

Profilbild von IVII
IVIIvor 6 Tagen

Tinubu wan take their life ...no proper health care for them..

Profilbild von Alexander Jacob D
Alexander Jacob Dvor 6 Tagen

The man he calls on the gods to make president has become president and is using the resources of the state traveling around the globe cureing and manage his ill health,but left people like him in squallow that looks like a pigs houses we called hospital in Nigeria

Profilbild von T.G 30BG
T.G 30BGvor 6 Tagen

Na movie

Profilbild von Obidient son
Obidient sonvor 6 Tagen

No be by Naked, calamity no Dey look face

Profilbild von Ãŵèşømę♓️💜Mr Vïbe🤡😎
Ãŵèşømę♓️💜Mr Vïbe🤡😎vor 6 Tagen

Funny thing is that these fools are still supporting that bad govn

Profilbild von soccerman 🛑
soccerman 🛑vor 6 Tagen

@trigottista no suppose see dis update oh 😩😩😩😩

Profilbild von Arinze
Arinzevor 6 Tagen

Na that thunder wey strike am 😪