Загрузка видео...

Не удалось загрузить видео

На главную

How it started Vs How it’s going

40,467 просмотров • 6 дней назад •via X (Twitter)

Комментарии: 31

Фото профиля Harry Da Diegot
Harry Da Diegot6 дней назад

Na lie 😂😂😂😂

Фото профиля Opeyemi Oyeyemi
Opeyemi Oyeyemi6 дней назад

Young, old, woman, man. Wey support baba T go dey shake lyk ham Amen, ase ,Amina🙏

Фото профиля AmiDazz
AmiDazz6 дней назад

Everybody wey get hand for the bringing of this disaster president upon Nigerians, Una life no go better! Na so so sickness una go dey sick until una delete. Ise.

Фото профиля Sylvajay
Sylvajay6 дней назад

lol. But he’s actually on set I believe 😅

Фото профиля Paco Romane
Paco Romane6 дней назад

This na movie But e suppose real

Фото профиля ARÓMÍSÀ LÈGBẸ̀ LÈGBẸ̀
ARÓMÍSÀ LÈGBẸ̀ LÈGBẸ̀6 дней назад

Forget the man jare. Na that Osupa London delight song dey sweet me 😆😆Seidu boy saheedi ebora tin ko Fuji.

Фото профиля Ayomide Rasaq
Ayomide Rasaq6 дней назад

Na movie set baba 😂

Фото профиля Opeyemi Oyeyemi
Opeyemi Oyeyemi6 дней назад

Noooo Na Tinubu legacy him dey follow. Ahbi nobe so wuna papa dey work

Фото профиля Usman Olasheu
Usman Olasheu6 дней назад

Omo olodo idę tin deck everybody 😂😂

Фото профиля Michael Obatala
Michael Obatala6 дней назад

Tunde Ednut, you no dey do propaganda before o, just because, you’ve changed just because of Tinubu. This is a movie set, abeg dey lie small small o

Фото профиля Adunni$$
Adunni$$6 дней назад

@Honormi10 Who bewitched you Obidense?

Фото профиля Mark Snow🇺🇲🇳🇬
Mark Snow🇺🇲🇳🇬6 дней назад

He went to call God for the wrong person

Фото профиля Howard Ayiwe
Howard Ayiwe6 дней назад

all the slaves that's going to die B4 Tinubu

Фото профиля ejjay
ejjay6 дней назад

The demons we summon, take their fee

Фото профиля kayefi
kayefi6 дней назад

Dont like the old man for his shenanigans but this surely a movie set..

Фото профиля Alabama
Alabama6 дней назад

Be careful of what you wish others or rejoice over someone sickness, though this is a movie scene. May her soul rest in peace

Фото профиля NKPAKANA GA-AMA ỌZỌ, MANA ỌZỌ GA-ANA
NKPAKANA GA-AMA ỌZỌ, MANA ỌZỌ GA-ANA6 дней назад

👇😂😂😂😂

Фото профиля Saint Albert
Saint Albert6 дней назад

This is a movie scene though. From the two gatemen, you will know already

Фото профиля sky211
sky2116 дней назад

Even an idiot like did not know this is a movie set Shame on you fool

Фото профиля ComradeBen,®🌟
ComradeBen,®🌟6 дней назад

The evil that men does lives with them

Фото профиля Iam_Kezmann
Iam_Kezmann6 дней назад

E never see anything

Фото профиля Adekunle Adekoya
Adekunle Adekoya6 дней назад

You never chee chumting

Фото профиля Temitope Lawal olaoye
Temitope Lawal olaoye6 дней назад

Una too mumu oo so make e no work again 😂

Фото профиля ϻῠϒϯhϵͷϯῖͼ_11
ϻῠϒϯhϵͷϯῖͼ_116 дней назад

This one na movie o

Фото профиля IVII
IVII6 дней назад

Tinubu wan take their life ...no proper health care for them..

Фото профиля Alexander Jacob D
Alexander Jacob D6 дней назад

The man he calls on the gods to make president has become president and is using the resources of the state traveling around the globe cureing and manage his ill health,but left people like him in squallow that looks like a pigs houses we called hospital in Nigeria

Фото профиля T.G 30BG
T.G 30BG6 дней назад

Na movie

Фото профиля Obidient son
Obidient son6 дней назад

No be by Naked, calamity no Dey look face

Фото профиля Ãŵèşømę♓️💜Mr Vïbe🤡😎
Ãŵèşømę♓️💜Mr Vïbe🤡😎6 дней назад

Funny thing is that these fools are still supporting that bad govn

Фото профиля soccerman 🛑
soccerman 🛑6 дней назад

@trigottista no suppose see dis update oh 😩😩😩😩

Фото профиля Arinze
Arinze6 дней назад

Na that thunder wey strike am 😪

Похожие видео