正在加载视频...

视频加载失败

How it started Vs How it’s going

40,467 次观看 • 7 天前 •via X (Twitter)

31 条评论

Harry Da Diegot 的头像
Harry Da Diegot6 天前

Na lie 😂😂😂😂

Opeyemi Oyeyemi 的头像
Opeyemi Oyeyemi6 天前

Young, old, woman, man. Wey support baba T go dey shake lyk ham Amen, ase ,Amina🙏

AmiDazz 的头像
AmiDazz6 天前

Everybody wey get hand for the bringing of this disaster president upon Nigerians, Una life no go better! Na so so sickness una go dey sick until una delete. Ise.

Sylvajay 的头像
Sylvajay6 天前

lol. But he’s actually on set I believe 😅

Paco Romane 的头像
Paco Romane6 天前

This na movie But e suppose real

ARÓMÍSÀ LÈGBẸ̀ LÈGBẸ̀ 的头像
ARÓMÍSÀ LÈGBẸ̀ LÈGBẸ̀7 天前

Forget the man jare. Na that Osupa London delight song dey sweet me 😆😆Seidu boy saheedi ebora tin ko Fuji.

Ayomide Rasaq 的头像
Ayomide Rasaq6 天前

Na movie set baba 😂

Opeyemi Oyeyemi 的头像
Opeyemi Oyeyemi6 天前

Noooo Na Tinubu legacy him dey follow. Ahbi nobe so wuna papa dey work

Usman Olasheu 的头像
Usman Olasheu6 天前

Omo olodo idę tin deck everybody 😂😂

Michael Obatala 的头像
Michael Obatala6 天前

Tunde Ednut, you no dey do propaganda before o, just because, you’ve changed just because of Tinubu. This is a movie set, abeg dey lie small small o

Adunni$$ 的头像
Adunni$$6 天前

@Honormi10 Who bewitched you Obidense?

Mark Snow🇺🇲🇳🇬 的头像
Mark Snow🇺🇲🇳🇬6 天前

He went to call God for the wrong person

Howard Ayiwe 的头像
Howard Ayiwe6 天前

all the slaves that's going to die B4 Tinubu

ejjay 的头像
ejjay6 天前

The demons we summon, take their fee

kayefi 的头像
kayefi6 天前

Dont like the old man for his shenanigans but this surely a movie set..

Alabama 的头像
Alabama6 天前

Be careful of what you wish others or rejoice over someone sickness, though this is a movie scene. May her soul rest in peace

NKPAKANA GA-AMA ỌZỌ, MANA ỌZỌ GA-ANA 的头像
NKPAKANA GA-AMA ỌZỌ, MANA ỌZỌ GA-ANA6 天前

👇😂😂😂😂

Saint Albert 的头像
Saint Albert6 天前

This is a movie scene though. From the two gatemen, you will know already

sky211 的头像
sky2116 天前

Even an idiot like did not know this is a movie set Shame on you fool

ComradeBen,®🌟 的头像
ComradeBen,®🌟6 天前

The evil that men does lives with them

Iam_Kezmann 的头像
Iam_Kezmann6 天前

E never see anything

Adekunle Adekoya 的头像
Adekunle Adekoya6 天前

You never chee chumting

Temitope Lawal olaoye 的头像
Temitope Lawal olaoye6 天前

Una too mumu oo so make e no work again 😂

ϻῠϒϯhϵͷϯῖͼ_11 的头像
ϻῠϒϯhϵͷϯῖͼ_116 天前

This one na movie o

IVII 的头像
IVII6 天前

Tinubu wan take their life ...no proper health care for them..

Alexander Jacob D 的头像
Alexander Jacob D6 天前

The man he calls on the gods to make president has become president and is using the resources of the state traveling around the globe cureing and manage his ill health,but left people like him in squallow that looks like a pigs houses we called hospital in Nigeria

T.G 30BG 的头像
T.G 30BG6 天前

Na movie

Obidient son 的头像
Obidient son6 天前

No be by Naked, calamity no Dey look face

Ãŵèşømę♓️💜Mr Vïbe🤡😎 的头像
Ãŵèşømę♓️💜Mr Vïbe🤡😎7 天前

Funny thing is that these fools are still supporting that bad govn

soccerman 🛑 的头像
soccerman 🛑6 天前

@trigottista no suppose see dis update oh 😩😩😩😩

Arinze 的头像
Arinze6 天前

Na that thunder wey strike am 😪