Loading video...
Video Failed to Load
🗣️:How lucky are you? Me👇
526,460 views • 1 month ago •via X (Twitter)
33 Comments

Wonder no dey tire Jesus 🙂😂

I’m here to give you guys a premium entertainment

All of dem na tiff 😂

I swear guy

If only he knew, he could have won a lottery that day

We know it a skit but make it make sense.

The guy no even know say, him phone Don travel come back 🤣

This man was lucky eehh l can't believe it that his stolen phone came back to him immediately

Ajeh Life can so favour u sometimes eh

This one na koleosho family ooo Eyin to laye efi oruko iya re si😂

Bro 😭 Omoo nah this kind luck person dey crave for haha

…🤝

If a get this kind lucky 🍀 de world go hear me soon 🤲🏻🥹🙏🏻

Lol 😂

😂😂

How una dy call this one

Dem don pass some people babe round like this, and the Mumu boy still no know 🤣

Na content cause Life no dey go like this

Dey play 😂 😂

What goes around, comes around

🤣🤣

Wahala

😂😂💔

😂🤣😂😂

😂😂😂😂

🤣🤣🤣🤣🤣🤣🤣

😂😂😂😂😂😂😂

Wait! How???😂😂🤲🏾

tiff everywhere 😂

He just can’t be this lucky

😂😂😂

God did🎉😂

Ehn 😂😂😂

