Video yükleniyor...
Video Yüklenemedi
How many do you know 😂
188,981 görüntüleme • 3 gün önce •via X (Twitter)
33 Yorum

Nah only you sabi sojinu bro

This steps stee dey my mind😂😂

Bring back this series abeg 😂😂

Tell dem!! sojinu’ slf no be play play .. rage bait meee..ahhaba, collect your crown trench’ my guy 🔥🔥

@pnkpinterest you too us3less😭😭😭😭😭❤️

Guyy you don spoil my 20’s😭😭😂😂😂😂

Sojinu😂😂😂

@thatboytoluu The jeans tho 😂😂

Sojinu is my best I was so happy when davido posted that video

"Rage-bait" is goated mehnn😭😂

Sojinu wee davido dance got inside pj.. omo na highest oh😂😂.

You Dey try rage bait me ?

why you ragebait this video na

Sojinu is the goat fr

Legendary boots😂😭

all

Foolish boy 😭😂😂😂

your chain too real

Omo I wish say VN de this cs cuz wtf...😂😭

My goat 😂😂😂

E don tay wey you useless 😭

You’re goated my bro 😎

Abeg make una no RAGEBAIT trench boy na

omo you sef don create trends gan o

😂

no rage bait me guyyy

Trendsetter 😂

Everything

Sojinu I no fit forget

Na only me like dat serious face wey divine de keep 😭

This guy you be fuu I swear 😂😂

Nah that rage bait😭😭😂😂

Omo hope say no be signs cuz na everything I sabi
Benzer Videolar
Sensitive content
How many songs do you know? # couple #gay
Homeofbh
16,729 görüntüleme • 1 yıl önce
Life hacks only smart people know, how many do you know?
Grow Smarter
293,806 görüntüleme • 1 yıl önce
