Loading video...
Video Failed to Load
HOW MANY NIGERIAN MEN CAN REPLICATE THIS PETER OBI’S SACRIFICE?👀 The highest test of a man is what he is willing to sacrifice for his dreams. Look at the Beautiful, Eloquent, Delightful, and Gracious Lady Mr Peter Obi has chosen to sacrifice in pursuit of a New Nigeria.🙆🏾♂️🔥🔥🔥 99... show more
45,407 views • 9 days ago •via X (Twitter)
27 Comments

Bro I swear person post her I fit say na him babe I go hail ham,,🤣🤣.see wetin obi leave dey carry Niaja mata for him head,he really say nothing concen him wife with presidency, unlike other candidates way no go let us see road..OBI get beta eye for good thing I swear

😂😂😂😂 bro e loud o😂😂😂 Na only Peter Obi fit run am. 😂

I dey pity OBI for this rainy season... cos Niaja mata see meat u dey miss no na ,I swear down I must vote for u...I be man I understand the mata

My Brother everywhere go just stew🥰🌹🎉😄

Too stew 😁

🥰🎈🌹🥰

PO wey a new Nigeria is already possible for with this kind of delectable wife and his bar... But he's still busy going round shouting that a new Nigeria should be POssible for all of us too and we dey dull. E go happen in 2027.

Abi Ko easy ooo nah wey anti magi son turn Agege. The two of dem deh try solve naija issues not knowing their son deh turn Agege.. Kudos to Obi ooo…

@D_God4life Everyday , I am grateful for Peter Obi. The word die to self is PO personified.

Happy birthday to our incoming First Lady many happy returns cheers 🥂🥂🥂

💯 Na one chance be this ooh in a long time! Their type nor dey come back to back except by miracle! Make Nigeria no lose guard!

You get, na generational talent.

Peter Obi has refused to wish her happy birthday either privately or publicly despite all plea from obidients. Obi can not put his house in order. He can't put any party in order. Nigeria is beyond him.

@sirvic101 Oga, see as you just dey smile. My onwn smile stretch reach my ears😂😂. I watched the airport Video with her and PO and was just blushing. 😊

@ifeanyiakorjuru Our incoming First Lady ❤️❤️❤️💯

May God bless our incoming First Lady. Wishing many more years in good health through Jesus Christ our Lord. Amen 🙏

Che she fine pass Remi ni or Aisha

Hot like 🔥

Ajeee Magret is more marketable than tinubu, she will make a good female president in the future 🫡🫡🫡

Lolssss. You say na sacrifice we get in place right now. 😂😅

Na this junction you carry your vawulence table come set @EmirSirdam 🤷♀️🤷♀️🤣🤣🤣🤣

We are waiting for orisha eko and abija own content, make we check how. Get aura ancd banging body. 😂😂😂😂😍😎😎😎🙏

A mother vs a mu*derer... One is giving Nigerians joy, the other is kpaing Nigerians

Lol, what’s this? Lmaoooo

Omo, sacri what?? Same thing I said if I were to advise Mr. Peter Obi, I’d tell him to rest and leave Nigeria to scatter.

If I get this kind beautiful woman, plus money dey my account, abeg wetin Nigeria wan tell me again? 😂😭

We will not miss him @Mrpeterobi in the name of Jesus Christ Amen
