正在加载视频...
视频加载失败
How many of you remember this guy ??
10 条评论

ötêz çóütūrë✂️👖👕1 年前
Collect your gig money in peace. When wizkid cosign am??? Oga, make una dey rest on top this thing. If na one female you go compare am with ayra and tems. Una no fit do your pr without false stuffs???

Ada Ife🌺1 年前
Can’t even stop stream his songs oo

CLEMZY®™°𓃵1 年前
Who co sign am?? When that one happen??

𓃵®KONATE_5®𓃵⚽⚽1 年前
Who go forget am 😂😂

Junior1 年前
Kidd carder na my favorite 🥰🥰🥰🥰

E🪖1 年前
who’s he😂😂. nah only kidd i sabi

Teniola🏅1 年前
Kidd carder sabi boyyyyy

Senior Frank1 年前
Forget Kidd carder kehh 😂

Potè1 年前
pen game wan kill kidd carder

debora 🧸🤎🍀1 年前
I don’t

