Video wird geladen...

Video konnte nicht geladen werden

Zur Startseite

How men behave before and after they crack🤣

214,236 Aufrufe • vor 7 Tagen •via X (Twitter)

35 Kommentare

Profilbild von Yall’s Boss ⭐️
Yall’s Boss ⭐️vor 7 Tagen

😂😂😂na so we be oooo

Profilbild von keji
kejivor 7 Tagen

So you sef comfirm am😂

Profilbild von Yall’s Boss ⭐️
Yall’s Boss ⭐️vor 7 Tagen

Yes nawww, ano fi lie for you. 😂😂

Profilbild von !(Prof.) OluwagbemigA 👨‍💻
!(Prof.) OluwagbemigA 👨‍💻vor 7 Tagen

This guy na werey 🤣🤣🤣🤣

Profilbild von keji
kejivor 7 Tagen

After he don see Wetin he dey find😹

Profilbild von Chinedu Samuel
Chinedu Samuelvor 6 Tagen

😂😂😂 if e reach your turn. No promise heaven and earth

Profilbild von Mayoleks
Mayoleksvor 6 Tagen

This guy was speaking to the tots 🤭

Profilbild von Dareymichael
Dareymichaelvor 7 Tagen

She self know say na lamba She just wan feel the lamba

Profilbild von sosa
sosavor 7 Tagen

But why una sef dey always form like say una no won do too 😁

Profilbild von Opiro
Opirovor 7 Tagen

Women are also manipulating

Profilbild von PREACHER
PREACHERvor 7 Tagen

Na like this e suppose be 🤣🤣 na food wey sweet we de go back chop again.

Profilbild von Kelvindgaf
Kelvindgafvor 6 Tagen

I go first enter your life like simp just wait make I knack first 😂

Profilbild von Black knight.
Black knight.vor 6 Tagen

Her worst mistake is to make him beg for it. Men never forget how you make them feel in their most vulnerable states, and that set their mode of treatment of you henceforth. Even to breathe in the house, yourself go beg tire.

Profilbild von Bash
Bashvor 7 Tagen

No wonder they always said be wicked to us 😂

Profilbild von Investor_CD
Investor_CDvor 6 Tagen

My own na after I cum o. I go just hate the girl 😂😂😂

Profilbild von Abdulrosheed🔴⚪
Abdulrosheed🔴⚪vor 7 Tagen

Why she dey sleep like that too 😂😂

Profilbild von SUPERKAY CREATIVITY
SUPERKAY CREATIVITYvor 7 Tagen

But why she dey do like Ogbanje. Oniranu omo kekere

Profilbild von OzkeD2nd🇬🇧
OzkeD2nd🇬🇧vor 7 Tagen

I love you Yes yes I love you okay Yes, let's be going 😁😂

Profilbild von BUCHI🌱
BUCHI🌱vor 7 Tagen

Come the go madam 😂😂

Profilbild von EGBE EMMANUEL
EGBE EMMANUELvor 6 Tagen

U spend night with person the person no change close how u take nack am

Profilbild von MADRIDISTA POPE 👑🏆⚽
MADRIDISTA POPE 👑🏆⚽vor 7 Tagen

Format! My 9ja guys no dey lose that target 🎯 🤣😂🤪

Profilbild von Topmost
Topmostvor 7 Tagen

Lamba wey no Dey goggle

Profilbild von 𝚂𝙿𝙻𝙴𝙽𝙳𝙾𝚄𝚁⛽🛢️
𝚂𝙿𝙻𝙴𝙽𝙳𝙾𝚄𝚁⛽🛢️vor 7 Tagen

Diary of a Konji man 🤣🤣

Profilbild von Florence Modlesky
Florence Modleskyvor 6 Tagen

Women needs to understand that Most times is the long stress they get for the nacks that turns off their real intentions at first.

Profilbild von 𝕺𝖒𝖔_𝕭à𝖇á_𝕬𝖉é𝖞𝖊𝖒í𓃵
𝕺𝖒𝖔_𝕭à𝖇á_𝕬𝖉é𝖞𝖊𝖒í𓃵vor 6 Tagen

@tobeenator oloshi

Profilbild von Keep Da Change
Keep Da Changevor 7 Tagen

Such a nice guy, you dey really explain oooo

Profilbild von Alonge Davidson Oluwaseun
Alonge Davidson Oluwaseunvor 7 Tagen

Baba won just cum omo guys they do Sha

Profilbild von JERRY GODSPLAN
JERRY GODSPLANvor 7 Tagen

😂😂😂🍃

Profilbild von Konnect
Konnectvor 7 Tagen

Hahaha 🤣🤣 normal 😁

Profilbild von Ryan Peake
Ryan Peakevor 6 Tagen

Stevo baddest

Profilbild von Adu Purity
Adu Purityvor 7 Tagen

You will learn

Profilbild von angelica
angelicavor 6 Tagen

No campaign after election

Profilbild von BIG OSHEY
BIG OSHEYvor 7 Tagen

The both can’t be me sorry

Profilbild von David
Davidvor 6 Tagen

BOBO EYES DON CLEAR, OYA COME DEY GO HOUSE, ABI UNA NO GET LIGHT FOR HOUSE 🤣

Profilbild von Arteta’s cousin⚪️🔴🐦🐬⚡🔥
Arteta’s cousin⚪️🔴🐦🐬⚡🔥vor 7 Tagen

Guyz are mad 🙈🙈🙈🙈😂😂😂😂

Ähnliche Videos

How girls behave after the first time
0:20

Sensitive content

How girls behave after the first time

shugatiti

50,857 Aufrufe • vor 1 Jahr