Загрузка видео...
Не удалось загрузить видео
How men behave before and after they crack🤣
Комментарии: 35

😂😂😂na so we be oooo

So you sef comfirm am😂

Yes nawww, ano fi lie for you. 😂😂

This guy na werey 🤣🤣🤣🤣

After he don see Wetin he dey find😹

😂😂😂 if e reach your turn. No promise heaven and earth

This guy was speaking to the tots 🤭

She self know say na lamba She just wan feel the lamba

But why una sef dey always form like say una no won do too 😁

Women are also manipulating

Na like this e suppose be 🤣🤣 na food wey sweet we de go back chop again.

I go first enter your life like simp just wait make I knack first 😂

Her worst mistake is to make him beg for it. Men never forget how you make them feel in their most vulnerable states, and that set their mode of treatment of you henceforth. Even to breathe in the house, yourself go beg tire.

No wonder they always said be wicked to us 😂

My own na after I cum o. I go just hate the girl 😂😂😂

Why she dey sleep like that too 😂😂

But why she dey do like Ogbanje. Oniranu omo kekere

I love you Yes yes I love you okay Yes, let's be going 😁😂

Come the go madam 😂😂

U spend night with person the person no change close how u take nack am

Format! My 9ja guys no dey lose that target 🎯 🤣😂🤪

Lamba wey no Dey goggle

Diary of a Konji man 🤣🤣

Women needs to understand that Most times is the long stress they get for the nacks that turns off their real intentions at first.

@tobeenator oloshi

Such a nice guy, you dey really explain oooo

Baba won just cum omo guys they do Sha

😂😂😂🍃

Hahaha 🤣🤣 normal 😁

Stevo baddest

You will learn

No campaign after election

The both can’t be me sorry

BOBO EYES DON CLEAR, OYA COME DEY GO HOUSE, ABI UNA NO GET LIGHT FOR HOUSE 🤣

Guyz are mad 🙈🙈🙈🙈😂😂😂😂
Похожие видео
Sensitive content
How men act before they smash and after they smash, smh 🫵🏼😭💔😂
Mami Amah 🎀
9,439,220 просмотров • 1 месяц назад
Sensitive content
"A woman explained the idea of 'the last and wicked f*ck'—describing how some men behave once they discover a partner has cheated or when they decide to end the relationship."
ABISCO
325,809 просмотров • 6 месяцев назад
