Video yükleniyor...
Video Yüklenemedi
How men think vs how women think food edition 😂
35 Yorum

Lol make she dey pretend till hunger finish her. "If he loves me, he'll ask what's wrong n offer me that turkey"

😂😂

Funny thing is, every guy at the beginning of a relationship, will go far and beyond to meet the expectations of a lady even without her asking for it. That is what makes them keep doing this. Most guys at talking stage would have convinced her and ordered her own food too or convinced her to share the one he ordered. Many women dream of having that experience throughout their lifetime but most guys do it only at the beginning, setting themselves up for “failure” at the later stages of the relationship.

Omo.. this thing Dey very annoying… just talk ffs!! No! Them go rather Dey dramatic.. very frustrating and annoying … girls no just know wetin dem want for this life…

😂

E dey always weak me

That gender hen

We just can't do without them 😪

I am not a mind reader. I will definitely do that under you learn to communicate properly

@AdeDo_Ja make una tey dey talk ham minds ooo . We no be super human

Women call this manipulation Love 🤣🤣

Always THINKS with their zigzag feelings. I'm not surprised

😂

Make una dey try dey tag the creators ..we know the guy already.

Yeaaah def enough reason to cheat! Believe me 🤌🏼💔😂

This explains how shallow some women can be. No one will ever know what goes on in your head. People hear what you say and not what you think.

Women don’t know what they want.

Please join my telegram channel for any top quality wristwatch you need

how women think ❌ how Nigeria women think ✅

Walai it’s true

This one no concern me Sha if you no fit say your mind out hunger go wire your head type c cord you go cry 😂

Na so then dey do 🤣🤣

😂

Dey play 😂😂😂

seriously?

Dis guy na phool 🤣🤣

“What did I just do”

They really don't know what they want. Being a man alone can be stressful 😪 🙃 and with their dramatic feelings can be annoying 😑

i need that sound at the end men😭🤣

Dem dey act like witch

even cauchy cannot solve girl math

Na before this thing dey bother me, buh now na your business oo, i no even dey ask are you ok again

Women want men to read their minds...men should be super heros...our powers,read women minds 😂😂

Oboi e don tay person chop turkey ooo .. God

Do you support or oppose Elon's & Trump's positions on Women? Bathrooms & sports? Take the Survey:

