Загрузка видео...
Не удалось загрузить видео
How much Tinubu don borrow again 😂😂
179,198 просмотров • 1 месяц назад •via X (Twitter)
Комментарии: 43

As dem don start to teach police Chinese, just kwn say anytime dem arrest you na Chinese dem go use interrogate you.

Gbam

That Blessing na werey 😂😂🤣

😂

We jst dy start.... Is TINUBU o'clock

Ah

Na A.I them go take invade Una soon make Una no pay back their loan 😂

This your caption don kill me 😂😂

😂

This is a good idea. It's self inflicting to ignore basic Mandarin in modern international policing if we wanna seriously control crime along our international trade route. 👍

Okay na

@kj_hova He say nah okay nah 😂😂😂

@HolaSteve4 He prolly knows it's a good idea. Some Gardai and the Scotland Yard take Yoruba, Hindi classes etc. too in the UK. Nigeria already has over 1million Chinese and Indian residents in 2026. A small Mandarin and Hindi police unit isn't out of place in this situation.

Una never see anything slf, na the day wey dem go vex turn our phones UI system to Chinese na tht day una mind go the 😂

😂😂😂 una never see anything

Just imagine

😂😂😂😂😂😂😂😂😂😂😂😂😂😂😂😂😂😂Tinubu na wicked man

Nah who understand bible well fit understand this

😭😂

Ok na, this is a good start, at least start with police

🤣🤣

Na Chinese dey use catch criminal 😅

Lol 🤣🤣🤣🤣🤣🤣

Nothing Dey enter that head.

🤣🤣🤣🤣🤣😹😹😹💔😹 Guyyyyy

We are not serious at all in this country. Which is this again? APC government since the time of Mr. Go slow and now Mr. Strategy have destroyed this country.

Lol.

Tinubu must go😂😂

Wetin be this one again 😭😂

Nigeria police must learn Chinese to our loan!

😂

Those officers no dey learn anything

That guy wey dey front left no fit wait to leave class go dey collect money for road😂😂😂😂

Mushin ko geshin ni 😭

Funny thing is we all keep laughing while they force us to learn their language, but the truth is that Chinese doesn't care here are the beginning of intro let's see what will happen in 3 to 4 years 8f Care are not taking , peace ✌️.

God help us oh

No be typhoid odabo I hear so, abi na my ear?

lol

Why na 😉

What's going on here 👀 😂

🤣

It is called globalization, another name for neocolonialization.

🤧🤣🤣🤣
Похожие видео
Sensitive content
Brain jotter don come again 😂😂😂
Cleverly 💐
1,390,585 просмотров • 11 месяцев назад
