Video wird geladen...
Video konnte nicht geladen werden
How Nepa be moving
142,864 Aufrufe • vor 5 Monaten •via X (Twitter)
34 Kommentare

Nepa lawsuit incoming

You never finish one lawsuit. I like your spirit, sha.

The person wey dey always flash the light be feeling like god, one day we will catch you!!!

omo those guys be moving like they plan with us 😭😭😭😹

@subaruboiHQ Until dem sue you again abi 😂

Once there's light for 24hrs I definitely know we are going to suffer for it soon

Imagine making this content, make Nepa con take light 😂

This time around, no be sue dem go sue you....you go just miss😭😭😂

Reality. We laugh because we no wan cry

They just took my light rn💔

Imagine neoa suing for defamation for this too long

Bro you’re insanely creative can’t lie

Very very very accurate, NEPA done cook nigerians in one way or the other 😂😂😂

😂😂😂 very accurate Na the joy weh dem get as rain wan fall na e even funny pass😂

Them no fit even sue you, them no get light send the email 😂

Last week Friday nepa gave us light for 7 hours we were very surprised, lo and behold after the took the light we haven’t seen a glimpse of light till now😭 Very wicked people

This guy is too real mehn😂 Every single content is so accurate

Lawsuit never tire you? 😂😂

This is actually so real 😂😂

Omo them go sue you for this one💔😂

Omo make i no talk 😂😂😂 You see that iron part 😭😭😂

When the show you’re watching is peaking

Nobody like big soul ❤️

They do me this last one today 😅🤣🤣😭

Drag their papa for me!!! E no go better for them😭

😂😂😂

He no dey miss 😭😭😭

Bro keep more of this kind content coming 😂

That finally oo part dey kee me😂😂

I don forget say I never follow and turn on notifs. Abeg make I watch this one take use crack small laugh fess. @Thebigsoll your content will forever go global. Use it to embarrass those cowards!

Too real 😂

They will soon start saying this one is talking bad about government and give him tag lol bunch of bastards

This man ehn 😂😂. Be like u don work for Nepa?

🤣🤣🤣🤣🤣🤣

