Загрузка видео...
Не удалось загрузить видео
How Nigeria my country wan compete 😭😂
Комментарии: 34

Even America Dey learn work where china dey

We don’t need that, we have prayers 😂

You just assumed and clearly didn’t do your research. There are KWS Garment Factory in Kwara, and Beyond Clothing Garment Factory and Enyimba Garment Factory, both in Aba.

@Acedouglas_01 No competition

They are machines like this in Nigeria, might be as perfect as this but they do same job

Compete keh abeg.....🤷 We never fight NDDC and APC finish we want go compete..🤷 If we compete who want chop those bread were them used Tinubu as label..🤷 Who go stand for rain or sun finish come collect #500 with 2 cups of rice, plus on 3 cubes of Maggie ? Abeg we no compete👌

Some thing wey Dem dey do for aba, abia state.

We get this machine for our company @dignityDTRT

God will do it, through prayer.

Not dis life

Don’t do that 🤦♂️😂

Dem say una purpose na prayer warriors for dey world. So Nigeria can never compete.

So you’re from Nigeria, eww poor country

They have this machine in Aba

we go pray and speak tongues

These guys are 20 years ahead of us 😭

Only tailor for Nigeria this thing dey take them hours to do Oo🙄 abi i lie?

No way for real 😂

Nigeria can compete of course. What we need is just the machines and 3 weeks training, nothing we can not do.

This one na vision 2099

You'll be surprised that this machine is already in use here in Nigeria

We dey export prayers no worry... A whole revival nation... No talk am bro...

Nigerian pastors go shame wella

These machines are just few thousands of naira

Nigerians the compete with wickedness nothing else

Guy 😑😑

This machine dey Aba

Waste of sperm, this what condom could have prevented if your parents knew how to use it @seewhy9

We no even get light to operate d machine Abi Na untop band A u wan use am?😂😂

You gats pray

For the competition wey Nigeria don already quiet before it’s started

One hour, the whole agbada is ready, we go get there by his grace

God will do it but technologically no.

They will thief the money for the implementation
