ๆญฃๅœจๅŠ ่ฝฝ่ง†้ข‘...

่ง†้ข‘ๅŠ ่ฝฝๅคฑ่ดฅ

204,538 ๆฌก่ง‚็œ‹ โ€ข 1 ๅนดๅ‰ โ€ขvia X (Twitter)

10 ๆก่ฏ„่ฎบ

The Magician ็š„ๅคดๅƒ
The Magician1 ๅนดๅ‰

Drink that I bought with my money? Even if I pour it inside plate, not anybodyโ€™s business.

Dat Naija Guy ็š„ๅคดๅƒ
Dat Naija Guy1 ๅนดๅ‰

Dem go too beat u ehn

Ragnarok ๐Ÿ”ฑ๐Ÿ‡จ๐Ÿ‡ฆ๐Ÿ‡ณ๐Ÿ‡ฌ ็š„ๅคดๅƒ
Ragnarok ๐Ÿ”ฑ๐Ÿ‡จ๐Ÿ‡ฆ๐Ÿ‡ณ๐Ÿ‡ฌ1 ๅนดๅ‰

๐Ÿ˜‚๐Ÿ˜‚ Werey ni Bobo yรญ sha. But he's right tho.

Opeyemi Famakin ็š„ๅคดๅƒ
Opeyemi Famakin1 ๅนดๅ‰

Iโ€™ve knocked 17 people today. Tomorrow, we meuve

ADA ็š„ๅคดๅƒ
ADA1 ๅนดๅ‰

Love love his outfit

Olayinkaโ„ข๏ธ ็š„ๅคดๅƒ
Olayinkaโ„ข๏ธ1 ๅนดๅ‰

For drink wey I use my money buy , I go too do sha ๐Ÿ˜‡

Panda๐Ÿผ ็š„ๅคดๅƒ
Panda๐Ÿผ1 ๅนดๅ‰

Cause na your pa buy am for me ?โ€ฆ I go lie down for ground drink amโ€ฆ you Dey craze

Horpe Arit ็š„ๅคดๅƒ
Horpe Arit1 ๅนดๅ‰

No b you go tell me how I go drink my drink wey I pay for with my money

Ejiga ็š„ๅคดๅƒ
Ejiga1 ๅนดๅ‰

If them wan bend down, allow them abegi. Nigeria is already hard enough for most people.

Abayomi ๐Ÿฆ ็š„ๅคดๅƒ
Abayomi ๐Ÿฆ1 ๅนดๅ‰

U go knock my head on top wetin i use my money buy keh ๐Ÿ˜ณ

็›ธๅ…ณ่ง†้ข‘