正在加载视频...

视频加载失败

How old be this girl sef??🤨🤨🤨🤨

45,057 次观看 • 7 个月前 •via X (Twitter)

35 条评论

TIAMIYU IBRAHEEM 的头像
TIAMIYU IBRAHEEM7 个月前

If na 1820 she try dis she for don enter tubu😂 by now Abenilori go don set with him cutlass

Froshmarley🌿🌿💀💝💯 的头像
Froshmarley🌿🌿💀💝💯7 个月前

Omo this little girl come dey whine yoruba king

Mr Wale (Topdogg) 的头像
Mr Wale (Topdogg)7 个月前

I don ask this question yesterday. The girl no wish at all. Na real small girl she be

Khalil 的头像
Khalil7 个月前

Well Oni of ife self fit don de enter her na If not the disrespect no fit xup

ACTIVE 🅾 的头像
ACTIVE 🅾7 个月前

31, na wetin una wey be Egbon dey cause for adugbo be this. The way she dey talk self dey sound like aunty ramota. B Ómó tí wàn tété gbà omú lènu é

big sheff⚠️💨 的头像
big sheff⚠️💨7 个月前

Wetin yansh go cos 😂😂😂😂

Rido F 的头像
Rido F7 个月前

You no fit hear or see Alaafin/Olubadan for this kind setting

forever 的头像
forever7 个月前

Pikin way single mother raised how una wan make she be before?

The Realm 的头像
The Realm7 个月前

No be she i blame ,na the ooni wey no get boundary i blame

DΛVE 𓂀 的头像
DΛVE 𓂀7 个月前

Money miss road No be her fault

Raymond 的头像
Raymond7 个月前

Nothing person wan tell me na this thing cuz am

IGIDADURO OF LAGOS 的头像
IGIDADURO OF LAGOS7 个月前

Na pitipiti be that

Yomi white 🦅 的头像
Yomi white 🦅7 个月前

This girl is acting really foolishly. She shows no respect, and it seems like she doesn’t listen to guidance. Look at how she’s speaking to the king. I blame Nigeria for encouraging people like this. Omo your mom really dropped the ball 😂

Retired Devil 💛😈🪐 的头像
Retired Devil 💛😈🪐7 个月前

😂😂😂😂😂😂😂😂😂😂😂😂😂😂😂😂😂😂😂😂😂😂😂😂😂😂😂😂😂😂😂😂😂😂😂😂😂😂😂😂😂😂😂😂😂

Phillip Wood 的头像
Phillip Wood7 个月前

Very any how girl

EVERYTHING FOOTBALL ALL ⚽️☀️ 的头像
EVERYTHING FOOTBALL ALL ⚽️☀️7 个月前

Sorry don’t cry, omode ni oun shey king Mitch’s

BIG V💥 的头像
BIG V💥7 个月前

Person wey I dey bow down for dey bow down for Toto

Tenten 的头像
Tenten7 个月前

😭😭😂

Anthony 的头像
Anthony7 个月前

Oto lapi fun awon Omo oni kan ma bomb 😂😂

WAVY 的头像
WAVY7 个月前

I can’t blame her now It’s Onni that disrespect himself and low his self esteem because of that 23 years old shima wey her yansh be like evil spirit

Omo Ita Faji Of Lagos 的头像
Omo Ita Faji Of Lagos7 个月前

Nothing pain me pass Oni Of Ife wey dem tell him to call in 5 mins and baba called at the exact time and dem no still pick 😅

emmy 的头像
emmy7 个月前

Oba don toast this girl she no gree nah why she cast am 😂

Golden 的头像
Golden7 个月前

😹😹😹

Oluwajuwon Talkless 的头像
Oluwajuwon Talkless4 个月前

Kimi she tí dáràn

Ayoade Abayomi 的头像
Ayoade Abayomi7 个月前

I no sure say she finish secondary school gan

Ashanks 的头像
Ashanks7 个月前

Iya Kimishi 😂

OlajideM24 的头像
OlajideM247 个月前

Michy na tubu she feel like sleepy these days

OLUWADAMILARE 🦀🪖 的头像
OLUWADAMILARE 🦀🪖7 个月前

Fake miss road again 😂😂

AkinspelAFC 的头像
AkinspelAFC7 个月前

She has a very low iq

ADE 的头像
ADE7 个月前

Na wetin opueh Dey cause 😂

Sheddy$ 的头像
Sheddy$7 个月前

@sylvajay_ Wan kan ma fi eleyi shey etutu

Meri Dollar💸 的头像
Meri Dollar💸7 个月前

🤣🤣🤣🤣🤣🤣🤣🤣🤣🤣🤣🤣🤣

olamide 的头像
olamide7 个月前

Ori nta omo yen

Tunde Wire 📸🏧 的头像
Tunde Wire 📸🏧7 个月前

The girl too slow

TooGod TooGod 的头像
TooGod TooGod7 个月前

And you say she doesn’t take drugs?

相关视频

In another life I would be your girl🤨🤨 OLUR LİDZEY
0:21

Sensitive content

In another life I would be your girl🤨🤨 OLUR LİDZEY

outfit⋆

47,603 次观看 • 1 个月前