Video wird geladen...
Video konnte nicht geladen werden
How old is that oil?
278,162 Aufrufe • vor 3 Monaten •via X (Twitter)
31 Kommentare

Una sure say na groundnut oil be that?? Ahbi crude oil 👀

Is it just me or is this also irritating to some people? How you go dey use your bare hands dey romance food wey I want eat like that 😡

Nah diesel him dey take fry egg?

Is that oil? I taught it was engine oil inside a pan.

The oil would celebrate its 3 yrs birthday tomorrow 🥲

Omo engine oil dey learn for where this oil dey ajeh

Don't even know which is more weird, the oil color or the fact that this gentleman is cooking with his hand in a supposed hot oil.

Na to just open oil and gas company bros. See as u Dey waste crude oil

Judging by the look of it I would say 300 hundred years 😭😭😭😭😭

Na engine oil this one dey use dey fry eggs 🥚 I swear if I go India 🇮🇳 nothing fit make me chop food for there 😆 🤣 😂

Did y’all see the water he touched after touching the food😳😳, it’s more crazy than the oil sef

My own nah say who wan chop the egg

I no wan know wetin wan carry me go this country

Is that a cooking oil or crude oil ?

Countries I won’t even think of going India, Parkistan and South Africa.

Them Dey use diesel fry egg? 😂😂🙆🏻♂️

Maybe a 1000 years old.

Be like say na taboo for you to be clean while being a food vendor in India 😂

Look at how he's skillfully preparing poison

Na person go chop this rubbish? Chai

Na diesel or engine oil I go call this one 😂

Handler wey comot from rehab center how I wan take know but from the look of things that oil supose don pass 5 months India too dirty dawg

Indian and razz street food are 5&6. The oil look like a condemned engine oil.

This na the oil wey the five wise virgins carry

The funny thing is that somebody will still buy or eat the food 🤣

They say they is actually a seed or plant oil the produces a dark oil like like , don't know sha

SOUTH AFRICA JUST GOT ELIMINATED FROM THE FIFA WORLD CUP

No be used engine oil b dat ni

Omo na just to pour am inside engine remain

So irritating 😡😡😡😡

Omg 😱 Ewwwww What is he molding after dipping his hand in that black water 🤮
Ähnliche Videos
Sensitive content
"Whether you're single, married, or old, wear waist beads. There is this sexiness that comes with it" - Lady says and shares why.
YabaLeftOnline
56,490 Aufrufe • vor 3 Monaten
Sensitive content
17-year-old girl narrates how she was gang-räped in Iwoye, Ogun State.
YabaLeftOnline
42,890 Aufrufe • vor 4 Monaten
