Loading video...
Video Failed to Load
How pastor take know 😂🤣🤣🤣
72,674 views • 10 months ago •via X (Twitter)
48 Comments

Bur how he take know all the options self 🤣🤣🤣 pastor self no clean jaree

Pastor sef no small

No mind am He dey disguise ni 😁

Church wi-fi i dey use am play aviator when it's time for preach na that time I will now be sweating and preaching man will think say na wetin he dey talk I listen too😂😂😂

Lol 😂

This pastor self get sporting on his phone jare 😂😂

I can’t even argue

Pastor sef dey carry one or two

Sounds like a pro

Make dem check that pastor phone, sporty go dey there

We can try if olusho go like drop phone 🤣

Omo I suffer for diz sporty so e gaz peee lowooo mi

Lol 😂

Pastor no talk say make them no play but why them go they use church wifi 😂🤣

No loud am

@BolajiKareem91 I know this church is at Agbado crossing along Giwa road

Hin self dey run sporty nah 😂

Normal

How this one take relate to God’s word

Pastor sef dey bet😂

Normal

How pastor take know all this option 😂

Maybe he was once a guru 🤣

@speciee why you dey take church Wi-Fi book Sportybet? @SlasherAdeyemi see your brother

Pastor sef Sabi as e dey go

Pastor has spoken the truth….

Tell me who don use bet make ham for life keh? Abi dem no tell pastor ni. Make e come check this X app first

Na sinner dey turn pastor na why

No be lie

😂🤣😅😅😆😁😁

It’s WiFi nah what did you expect

If the game come are they not going to pay tithe and offering from the money

Lol

It's good na make Dem chop pau tithe to church

Pastor self na retired… 🤐

Pastor u self Dey play am 😂😂

Na watin go make the bet enter self be that at least tithes money do show

😂😂😂😂

And this pastor no small oo he get Gwagon and one crazy hilux ajeh 😂😂

For him to know all those options,him too na member jor

Dey play as if una no Dey collect offering Mr man rest

@ummuh_Zahra 😂😂😂

But Christianity never clearly prohibits gambling, so I use to wonder why Christians see it as sin. Abi na African culture of Omoluabi we Dey use? I’m open to learn sha in case you see any book that prohibits gambling in Christianity

@grok translate please

Pastor oni tete.

Handicap inside church no healing ❤️🩹 😆

When cele church begin preach ?

Moti n te oooo 🥹
