How person wan take concentrate for this NYSC camp with this kind yansh ? 😳😂
1,102,024 次观看 • 2 天前 •via X (Twitter)
28 条评论

She no wait make e heal

😂😭since how many years

The bbl too ugly 😂

Dem no suppose allow diz one go camp

No be nigerian?

Omo The load too much

Shey e no con muvh for her?

Their commander self go lose focus 😂😂

How does this even attract men? Very disgusting

Lol 🤣😂🤣

Una carry BBL reach camp 😂

BBL don cheap like this? 😎

If I concentrate make I know watin cause am

I no sure say nah education she use enter

See how stupid she looks

lol stupid ke

She no look stupid to you ?

Make she forget love for her life oo

Innalillahi 😍🙆🏽♂️

😂 My bro I Dey stream your song but u never show me love once 😤😔

I go show you love soon keep streaming make I fit see $1

Ass i Was SaYiNg 🤣

Jisos!! What is this? 🤔🤔 Is this not disease??

This load is too much

But this is much oo

From her face alone she do lipsticious surgery n ynash too

They they will say they did if for themselves. No he for man way get better bag lol. Women and insecurity nah 5&6

E no dey heavy her
相关视频
Sensitive content
What kind of yansh is this 😂😂
TIMI🍷
79,145 次观看 • 2 个月前
