Video wird geladen...
Video konnte nicht geladen werden
How the ballHERS showed up to yesterday’s training session! 😍🔥
15,085 Aufrufe • vor 11 Tagen •via X (Twitter)
29 Kommentare

Omo!! Y'all slayed ooo Ahbeg make una tell Leemah what's stopping her ooo, we fit gather money register her o.. Boltie no go Kee person, we no see webs.. Oyinkansola took us to church.. Y'all ate💯

Steezzzz

🫡

Omolade mi crush 😻 I too like her, very tall and fair plus beautiful 🤩

Thonia tell Leemah to text me

Leemah fine die

Na fine fine ballhers full here 🥹

Lessy go deh among them 100%

CAN I MARRY IBK?

The space outside the pitch is bushy Not looking good

Why that dolapo dey look like @gnf_ogo

Oyin leave midweek service come field😂

Una too fine 🙆❤️

Is Cynthia single?

Oliseh sister.

Debby and Boltie won the costume day😂

Una dey hot😍

I need that Sis Alagbos

Una no fit gather clear Una bush??

leemah omo nla

Ah my dolapo

Dolapo na keeper

Dolapo no be man?

Dolapo no send anybody 😹

Was actually waiting for boltie 😂😂

Wetin angel Dey find by 1pm

Most with masculine vibes

Dee? Wetin dey sup gangan?😂😂

Na latecomers should be dealt with

