Loading video...
Video Failed to Load
How to be eligible for the new original content program
82,883 views โข 1 month ago โขvia X (Twitter)
36 Comments

If Nikita still dey work for X for chop your account for this rubbish ๐๐

When you turn monitization coach?๐๐๐

Me sef Dey eligible which even shock me sef, coz I no expect amโฆ dem just Dey choose randomlyโฆ

Wetin this one dey talk ๐๐๐

๐๐๐

@_babygirlabby_ Lmaoooo you waste my time but truth dey am

you too old for this shit๐ญ

@aisha47864 Abazz Abazz Abazz how many times I call you ๐

@dfwmenah Them suppose take your account for this rubb!sh hope ๐

Lol we go get many professors bcos of this original content ๐

@steezy10_ I already know say na whine he whine us when he talk donโt tell your friend๐๐๐

@5starbarber_1 Original content program is when your content has to be original ๐คฃ what is he saying???

God go take you for ke as you take waste my time๐๐๐๐ญ๐ญ

Bro text can also be a original content right

Na me fuck up๐ช

I no blame youuu

@dfwmenah ๐๐ญ๐ญ๐ญ

@_spicychoco_ Bro abeg where you de live

I will find You Abazz and You must pay for this data that You are wasting for Me

so finally what is the bone of contention here abazz๐

This is the part a lot of people creating real-life content keep missing. The 500k verified home timeline impressions in 90 days are usually the silent filter, not whether your videos are original. Keep mailing your own stuff consistently and the reviewer has something solid to look at.

I wish am eligible for this original content๐๐ญ look at me now stuck at 300 follower๐

Omo toughh

All of this to not say anything

You are here to find solution no worry Wey no werin Elon musk do person wey sell course for Elon payment that year

@CakesMilly1 I know say you go waste my time ๐

Shege banza๐คฃ๐คฃ

@5starbarber_1 If anybody ever tell me say a day go come Abazz of all people go teach me on this app I no go believe ๐ญ๐คฃ

Abazz no let us cuss you with this because if we do e go catch you๐๐๐

The moment you say "Abeg no cast this update" I jus know say rubbish you wan talk ๐

You gats buy me back the data wey I use watch this thing, because I just waste am

Una eye go peel.. Elon Zuckerberg

You think Elon no smart, if the trick don cast now he go find another thing to do ๐ญ

Thanks boss

You did well sharing this!

@Val_Gadget You sha be werey ๐๐

