正在加载视频...
视频加载失败
How to clear her doubts
546,701 次观看 • 9 天前 •via X (Twitter)
43 条评论

😂 kamaparo kama jale, I laughed hard gan ni oo, when it got to the ending 😂, Wo e over sweet me 😂, update no go cast.

😅😅

Oh guy na you be that guy Abi? Make i know first

God will catch you soon! 😂

Always guiding

We shall see. Remember to drop the video when next she catches you

Make una know as una go dey swear oooo. I never Marry before you ask the Ayé to Pare because you dey Cheat!

No vex 😅😭😭

She has trust problem

😅😅

Mido this your babe no bad oo

Ah

English is hard...

eti mad sir😂

Dodomayana bobo 😆 Twalee for you 🤞🏾✅

I almost heard “I thought you’d bring the woman in when I went out” 😂😂😂

Mi o le trust eni ti okun sokoto e o wa tied 😂

😅😅

How many people want use this content sef. Like 5 people don use this same content.

E no possible make I no escort my babe comot sha😂😂

English pliss😂😂

Shap guy, come on hug daddy

Omoh werey mido

Sharp guy

Na which kind crase be this 🤣🤣🤣

U’ll eventually get caught

Na this one be the 5th times I don watch this same skit from diff places , una no Dey create una own , the other one ba PS e later call friend to come play

Bad guy 😆 🤣 😂 😹

Mido werey 🫡😂😂

Wise man

Lori iro

Izzz going 😋

Legend 😂

lol

Bad guy

Surprise her with plots of land and thank me later🤗

🤔

Una just Dey do the same content

Prettier girl next time please

Wch one be ki ile aye pare abeg oooo Aye dun oooo

Sharrrrrrrp guy 😂😂😂

Oh my

She no trust you oooh
相关视频
Sensitive content
Boy's it's not about the length, it's about the game. Forget about the size and master the game. We are here just to help people by clearing their doubts. DM us at managed by Jagadeesh to clear any doubts or talk with someone to clear your mind.
Mrs Varalakshmi
55,899 次观看 • 2 年前
