Video wird geladen...
Video konnte nicht geladen werden
How to get free eSIM Educational purposes only
391,943 Aufrufe • vor 6 Monaten •via X (Twitter)
31 Kommentare

Normal normal the person don ment Ppl Wey be slow learner go give up on this kind tutorial Sorry to say

for it to work you will have to spoof your location to USA with 3utools on top lappy

You go first change your location Vpn no go work

Normally e no supposed better for you and the person that make this video

Just go download AirVoice app and collect free 1 month

My At&T

Which vpn did you use boss, because it’s asking to on location

@grok what’s the name of the app

Omg 😱 it worked

Can I you explain how to get pass through the first step

I sell permanent eSIMs tho

Instead come buy lifetime Esim

Abeg help me find the guy wey Dey back with iPhone 17pm Abeg. Him name na ayodollar

Yoooo which vpn u use abeg

Which vpn boss

Who can help me unlock my phone Is eSIM lock to AT&T

Thanks, E work bro. But for those wey the use iPhone, you gats use 3utools spoof your location

Abeg who sabi wetin I fit do E just Dey bring activating since

Only iMessage you go fit use

👏🏿👏🏿

O lor far

@grok does it wok

Thanks boss

Thank you so much

Sharp

You can literally use Numbers are cheap there. 🤷

🐏

Thank you very much blood🙏🙏🙏🙏

Educational purpose only

Werey re o

Sharp
