Video wird geladen...

Video konnte nicht geladen werden

Zur Startseite

How to survive in Lagos 🤣

45,686 Aufrufe • vor 1 Jahr •via X (Twitter)

10 Kommentare

Profilbild von (FBI)favoured-beyond-imagination 𓃵  
(FBI)favoured-beyond-imagination 𓃵  vor 1 Jahr

You no sabi your mama comot here 😂

Profilbild von TradeRicch
TradeRicchvor 1 Jahr

😂😂

Profilbild von chronicArsenaladdict
chronicArsenaladdictvor 1 Jahr

The conductor na crase… 😂

Profilbild von JAOWNS
JAOWNSvor 1 Jahr

That last part wey the aboki say you no sabi your mama 🤣🤣🤣

Profilbild von Kinglex 🧘‍♂️
Kinglex 🧘‍♂️vor 1 Jahr

I almost buy the book as I dey watch the video, thank God say network no dey to transfer.

Profilbild von The Greatest Of All Time(The GOAT) 🇳🇬
The Greatest Of All Time(The GOAT) 🇳🇬vor 1 Jahr

See the car wey dey go Lagos 🤣🤣... You sure say this car no go breakdown for Onitsha like this? 🤣🤣🤣

Profilbild von GIRAN REPUBLIC 🇳🇬
GIRAN REPUBLIC 🇳🇬vor 1 Jahr

Omoooo I was laughing out loud at 3am cos this conductor na OGBA 😭😂😂😂

Profilbild von Sophia 💙
Sophia 💙vor 1 Jahr

I've started reading that book 🤣🤣

Profilbild von NR~ 🏡
NR~ 🏡vor 1 Jahr

This guy na fool😂

Profilbild von 𝙟𝙚𝙧𝙖𝙝 𝙐𝙗𝙖 𝙏𝙚𝙙𝙙𝙮 .. 𝘼𝙅
𝙟𝙚𝙧𝙖𝙝 𝙐𝙗𝙖 𝙏𝙚𝙙𝙙𝙮 .. 𝘼𝙅vor 1 Jahr

You come Lagos to come write and sell book abi? Oya

Ähnliche Videos