Загрузка видео...
Не удалось загрузить видео
How to survive in Lagos 🤣
45,686 просмотров • 1 год назад •via X (Twitter)
Комментарии: 10

(FBI)favoured-beyond-imagination 𓃵 1 год назад
You no sabi your mama comot here 😂

TradeRicch1 год назад
😂😂

chronicArsenaladdict1 год назад
The conductor na crase… 😂

JAOWNS1 год назад
That last part wey the aboki say you no sabi your mama 🤣🤣🤣

Kinglex 🧘♂️1 год назад
I almost buy the book as I dey watch the video, thank God say network no dey to transfer.

The Greatest Of All Time(The GOAT) 🇳🇬1 год назад
See the car wey dey go Lagos 🤣🤣... You sure say this car no go breakdown for Onitsha like this? 🤣🤣🤣

GIRAN REPUBLIC 🇳🇬1 год назад
Omoooo I was laughing out loud at 3am cos this conductor na OGBA 😭😂😂😂

Sophia 💙1 год назад
I've started reading that book 🤣🤣

NR~ 🏡1 год назад
This guy na fool😂

𝙟𝙚𝙧𝙖𝙝 𝙐𝙗𝙖 𝙏𝙚𝙙𝙙𝙮 .. 𝘼𝙅1 год назад
You come Lagos to come write and sell book abi? Oya


