正在加载视频...
视频加载失败
How to survive in Lagos 🤣
45,686 次观看 • 1 年前 •via X (Twitter)
10 条评论

(FBI)favoured-beyond-imagination 𓃵 1 年前
You no sabi your mama comot here 😂

TradeRicch1 年前
😂😂

chronicArsenaladdict1 年前
The conductor na crase… 😂

JAOWNS1 年前
That last part wey the aboki say you no sabi your mama 🤣🤣🤣

Kinglex 🧘♂️1 年前
I almost buy the book as I dey watch the video, thank God say network no dey to transfer.

The Greatest Of All Time(The GOAT) 🇳🇬1 年前
See the car wey dey go Lagos 🤣🤣... You sure say this car no go breakdown for Onitsha like this? 🤣🤣🤣

GIRAN REPUBLIC 🇳🇬1 年前
Omoooo I was laughing out loud at 3am cos this conductor na OGBA 😭😂😂😂

Sophia 💙1 年前
I've started reading that book 🤣🤣

NR~ 🏡1 年前
This guy na fool😂

𝙟𝙚𝙧𝙖𝙝 𝙐𝙗𝙖 𝙏𝙚𝙙𝙙𝙮 .. 𝘼𝙅1 年前
You come Lagos to come write and sell book abi? Oya


