Загрузка видео...
Не удалось загрузить видео
How to toast a woman 🤣🤣🤣
70,225 просмотров • 1 год назад •via X (Twitter)
Комментарии: 37

Karanbani eda 😂

Lol 😂

So ma because i no dey put hahahahah girls no dey gree 😭😂

Yes, try dey add am

This is "Islamic" toasting...lol

U dey mad Ahaaa U wasted my data Ahaaa Buy why now Ahaaa

Ibadan people 🤣

I no deh o

Taaarh I don enter street like this Better hold your babe 😂😂😂😂😂

He has answers to all questions.

Na iyawo ile(married women) the guy wan dey follow 😂

All Oluyoles; but why??🥺🥺🥺 @Yemo247 @YeyeOba001 @realshinny @adabanpegede

Emphasis on arh arh

So this guy dey keep the update since. Na because sey I no dey put “ahah” na why no girl dey gree for me. Omooo make una hide una babes. I go soon enter town now ahah

😂😂😂

Be like this Egbon dey rap. The "ahhnhan" and "how far now" na ad-libs.

Na "HaHa" be the chorus. 😅

Why the hahah at the end of each line 😂😂

@justlade_01 I don toast u pls 🙏🥺 accept me

@FinnexyFF come learn few lines from this omo ogbon😆

@torlah232 Incase you want to toast a man🤣🤣

🤣🤣🤣🇽🇰🤣

@adeniyilanre12 Learn

Who brother is this Ahah

Iyawo nko Omo nko? As how naw 🤣😂😂😂💨

Omo see rizz abeg ………….. The guy rizz be like series 😂😂😂

@blvckboiazeeez @ijitimehinolus1 correct format don land. make we test run am this night

Woke ko wole,oni lo Raye mo

This guy don get fault fr head

After Omah Lay, nah this guy talk “Ahh faa naa” pass 😂

Hmmm I don Dey learn Ahahn

How far nha for how many times. 😅

Which one is haha

Konidafun bobo yi 🤣🤣🤣🤣

@xviddl download this

Over one million 😄 🤣 😂

Na like this Yayi toast Funke that year🤣🤣🥰
