Video wird geladen...
Video konnte nicht geladen werden
How to use 1 bullet on 3 people๐๐
2,352,847 Aufrufe โข vor 4 Tagen โขvia X (Twitter)
29 Kommentare

Even India no do reach this one o hamzy ๐

The way that last guy just accepted his fate after the bullet did a world tour ๐

Omoh you don watch (wanted ) ?

I'm done with India movie

Nigerian deadpool

Abeg I go like learn this your AI stuff๐ฅฒ

Daaammmmmm๐ฑ

The kind premium wey this guy dey use for Ai

That small bullet cannot do it.. technically

Ragebait?

Come u don mad before?

Nooo . Don't try it in real life oo

After the second victim the bullet became invisible ๐ค

Wetin be this?

The last guys btw Exactly like those Bollywood movies

Pya no be lie ๐

Teach this ai

This is what we call critical thinking.

Bro please I won learn your creative skill. ๐๐ช

Kai kai kai๐น

@ChatGPT will let u

Wetin be dis in God's name

U DEY RAGE BAIT ME GUY I GO DO U STRONG THING ๐๐๐๐๐๐

You gerrit? If you donโt gerrit, Forget about itโฆ

You really dey enjoy this P so much ๐ญ๐

Bollywood de learn work for where you dey brr.

I wan learn this stuff

๐ณ

If it's not free, then how much to learn it please
