Video wird geladen...

Video konnte nicht geladen werden

Zur Startseite

How TrenchBoy go poor and proud at the same time? ๐Ÿ˜‚๐Ÿ˜‚

41,945 Aufrufe โ€ข vor 1 Jahr โ€ขvia X (Twitter)

10 Kommentare

Profilbild von styles
stylesvor 1 Jahr

Omo university no be like this... Na for film e dey happen

Profilbild von Bryan
Bryanvor 1 Jahr

If na nollywood them go later marry

Profilbild von Biggest__Pappy๐Ÿ‡ณ๐Ÿ‡ฌ๐Ÿ‡ณ๐Ÿ‡ฌ๐Ÿ‡ณ๐Ÿ‡ฌ
Biggest__Pappy๐Ÿ‡ณ๐Ÿ‡ฌ๐Ÿ‡ณ๐Ÿ‡ฌ๐Ÿ‡ณ๐Ÿ‡ฌvor 1 Jahr

How can you be broke and proud๐Ÿ˜‚๐Ÿ˜‚๐Ÿ˜‚ Maybe him get millions for house way nobody no about

Profilbild von Malek_Frank๐Ÿ”ฅ๐Ÿ’™
Malek_Frank๐Ÿ”ฅ๐Ÿ’™vor 1 Jahr

Poor & Pride kee

Profilbild von LASISI MAHMOOD
LASISI MAHMOODvor 1 Jahr

I think this tinubu era suppose don collect this kind of act from people regardless of their gender if not na Garri and groundnut go be main course

Profilbild von Whole$omeReality!
Whole$omeReality!vor 1 Jahr

Trenchboy don Dey make emotional skit ๐Ÿ˜‚๐Ÿ˜ญ

Profilbild von Mama's Kashkid
Mama's Kashkidvor 1 Jahr

Make trench boy just continue am with episodes Abeg

Profilbild von HitmanOnTheMic
HitmanOnTheMicvor 1 Jahr

E no fit happen for real life sha but make dem enjoy

Profilbild von Almorim Out!!!
Almorim Out!!!vor 1 Jahr

@pelumiofficial_ this girl look like that yur slim friend i don forget her name,na she?

Profilbild von djjesse
djjessevor 1 Jahr

People Dey like this I no want believe

ร„hnliche Videos