Video yükleniyor...
Video Yüklenemedi
How true is this insane edit??😁🔥
18 Yorum

WILL$🦇2 ay önce
If you play efootball let's be mutuals 🤝⚽

Dave😊❤️2 ay önce
Dey play ooo😹....person wey I still use Ronaldo bully for division yesterday night 😹😹😹

ONLYONEMAZI🇳🇬2 ay önce
He’s the best defender in efootball

Beagy🇵🇹2 ay önce
I just dey wait for tomorrow update, lol

PARRYZANZY2 ay önce
Fact no be capping 😂

...2 ay önce
🤝🏻

𝕯𝖎𝖊 𝕽𝖔𝖙𝖊𝖓🤟2 ay önce
Absolutely Nesta is a Beasta ☠️

Chidiebere. ×͜×🎧2 ay önce
Person wey Batistuta dey move around

chuks2 ay önce
Lol capp

Hiyi2 ay önce
Valid

PHE3NIX 📊2 ay önce
Fraud nesta

WEALTH2 ay önce
After tomorrows update 💯

Faithful Ibor2 ay önce
My own Dy leave space for back

SM🫵🏻2 ay önce
As how na Make I go spin the pack kehhh

Adeṣọkàn 7xเทบ2 ay önce
Person wey my Aubameyang carry ball pass 😂

Samuel2 ay önce
Pesin wey shinji kagawa do show me ur number wey him slide

Olaoluwakitan💙❤️🦅🇳🇬2 ay önce
I still that same Ronaldo bully am twice for div 1 this morning 😂😂

THE MAN2 ay önce
I use 105 Ronaldo bully am😂
