Загрузка видео...
Не удалось загрузить видео
How Una see this talk 😳
Комментарии: 31

When life is not working good for you, next thing is to begin thinking nonsense 😁

He never even know whether he go reach heaven

Only Africans question the stories in the Bible too much because almost everything doesn’t correlate with each other..Africans might not know anything about religion if there was no colonization..

I never skip this guy content 😂💔

So many questions oh 🤣🤣

And Adam and Eve nah oyibo oooo. Make I no talk first

Wetin man do man 😂

If u later go hell no go ask satan rubbish question ooo that one no dey quick vex

Werey say na make them reach heaven first who tell am say he go make heaven

No be if you reach heaven sef!? 😏

😂😂

🤣🤣🤣🤣🤣

And the funny part be say Jesus na white man as dem say but the white no suffer reach us na the apple part pain me pass Apple no dey grow for naija na abroad he dey grown abi I don dey over think 😒

The story no clear jare dem just dey monkey themselves

Don't know where they get the two books from but I followed and believed one, God please save me

Many people wey go carry timberland go heaven 😂😂😂

And Adam sin no reach Solomon or Egyptian

Even Abramham own i no see Chaiii 😅

People like davido are enjoying the wealth

But bro u dey Cap something ohh Which kind life be this self 😂

Even this reasoning self Na Eve cause, becoz normal all of us no suppose get brain reach like that😆😆

Wetin you wan do if you reach heaven 😹😹

Question plenty wey we go ask God Some of us no go gree for that judgment day, we go organize protest asap ni

I swear on my life, people go too collect for heaven cause of this life we come live so.

Adam was our father. Solomon wasn't 🤷🏾♂️

@mr_shevy valid question

😂😂😂

Wetin make u think say ur heaven nor b view once 😂

@StreamviDL download this video

😂😂

Too real man😂😂😂😂
