Video wird geladen...

Video konnte nicht geladen werden

Zur Startseite

How Una see this talk 😳

51,449 Aufrufe • vor 8 Monaten •via X (Twitter)

31 Kommentare

Profilbild von Daniel Abraham – Whereinproperty
Daniel Abraham – Whereinpropertyvor 8 Monaten

When life is not working good for you, next thing is to begin thinking nonsense 😁

Profilbild von BIG JAY
BIG JAYvor 8 Monaten

He never even know whether he go reach heaven

Profilbild von eddie🧸 🇳🇬
eddie🧸 🇳🇬vor 8 Monaten

Only Africans question the stories in the Bible too much because almost everything doesn’t correlate with each other..Africans might not know anything about religion if there was no colonization..

Profilbild von Classical bliz🪼
Classical bliz🪼vor 8 Monaten

I never skip this guy content 😂💔

Profilbild von MUNO💸
MUNO💸vor 8 Monaten

So many questions oh 🤣🤣

Profilbild von Dwickedboi
Dwickedboivor 8 Monaten

And Adam and Eve nah oyibo oooo. Make I no talk first

Profilbild von Dinnu daniel
Dinnu danielvor 8 Monaten

Wetin man do man 😂

Profilbild von UTD_Freeman
UTD_Freemanvor 8 Monaten

If u later go hell no go ask satan rubbish question ooo that one no dey quick vex

Profilbild von ThebigRidy
ThebigRidyvor 8 Monaten

Werey say na make them reach heaven first who tell am say he go make heaven

Profilbild von George
Georgevor 8 Monaten

No be if you reach heaven sef!? 😏

Profilbild von Khalifa
Khalifavor 8 Monaten

😂😂

Profilbild von DaveRise10
DaveRise10vor 8 Monaten

🤣🤣🤣🤣🤣

Profilbild von D-evil-one
D-evil-onevor 8 Monaten

And the funny part be say Jesus na white man as dem say but the white no suffer reach us na the apple part pain me pass Apple no dey grow for naija na abroad he dey grown abi I don dey over think 😒

Profilbild von Biggie Small
Biggie Smallvor 8 Monaten

The story no clear jare dem just dey monkey themselves

Profilbild von OMO Oladunjoye
OMO Oladunjoyevor 8 Monaten

Don't know where they get the two books from but I followed and believed one, God please save me

Profilbild von FREYSTARR
FREYSTARRvor 8 Monaten

Many people wey go carry timberland go heaven 😂😂😂

Profilbild von Bad advisor 101
Bad advisor 101vor 8 Monaten

And Adam sin no reach Solomon or Egyptian

Profilbild von Nnamdi Okonkwo
Nnamdi Okonkwovor 8 Monaten

Even Abramham own i no see Chaiii 😅

Profilbild von Arabb
Arabbvor 8 Monaten

People like davido are enjoying the wealth

Profilbild von larryfx💰
larryfx💰vor 8 Monaten

But bro u dey Cap something ohh Which kind life be this self 😂

Profilbild von Gabi L
Gabi Lvor 8 Monaten

Even this reasoning self Na Eve cause, becoz normal all of us no suppose get brain reach like that😆😆

Profilbild von ANTGT
ANTGTvor 8 Monaten

Wetin you wan do if you reach heaven 😹😹

Profilbild von Oba of Lagos 👑 (OON)
Oba of Lagos 👑 (OON)vor 8 Monaten

Question plenty wey we go ask God Some of us no go gree for that judgment day, we go organize protest asap ni

Profilbild von Go4Stacks
Go4Stacksvor 8 Monaten

I swear on my life, people go too collect for heaven cause of this life we come live so.

Profilbild von CHISOM🧘🏾‍♂️
CHISOM🧘🏾‍♂️vor 8 Monaten

Adam was our father. Solomon wasn't 🤷🏾‍♂️

Profilbild von Syder
Sydervor 8 Monaten

@mr_shevy valid question

Profilbild von Topp Up Gh
Topp Up Ghvor 8 Monaten

😂😂😂

Profilbild von Grand Meister
Grand Meistervor 8 Monaten

Wetin make u think say ur heaven nor b view once 😂

Profilbild von Macrex Wills
Macrex Willsvor 8 Monaten

@StreamviDL download this video

Profilbild von cabasa horlawalex
cabasa horlawalexvor 8 Monaten

😂😂

Profilbild von ᴊɪᴍᴍʏ
ᴊɪᴍᴍʏvor 8 Monaten

Too real man😂😂😂😂

Ähnliche Videos