Загрузка видео...

Не удалось загрузить видео

На главную

How Una see this talk 😳

51,449 просмотров • 9 месяцев назад •via X (Twitter)

Комментарии: 31

Фото профиля Daniel Abraham – Whereinproperty
Daniel Abraham – Whereinproperty9 месяцев назад

When life is not working good for you, next thing is to begin thinking nonsense 😁

Фото профиля BIG JAY
BIG JAY9 месяцев назад

He never even know whether he go reach heaven

Фото профиля eddie🧸 🇳🇬
eddie🧸 🇳🇬9 месяцев назад

Only Africans question the stories in the Bible too much because almost everything doesn’t correlate with each other..Africans might not know anything about religion if there was no colonization..

Фото профиля Classical bliz🪼
Classical bliz🪼9 месяцев назад

I never skip this guy content 😂💔

Фото профиля MUNO💸
MUNO💸9 месяцев назад

So many questions oh 🤣🤣

Фото профиля Dwickedboi
Dwickedboi9 месяцев назад

And Adam and Eve nah oyibo oooo. Make I no talk first

Фото профиля Dinnu daniel
Dinnu daniel9 месяцев назад

Wetin man do man 😂

Фото профиля UTD_Freeman
UTD_Freeman9 месяцев назад

If u later go hell no go ask satan rubbish question ooo that one no dey quick vex

Фото профиля ThebigRidy
ThebigRidy9 месяцев назад

Werey say na make them reach heaven first who tell am say he go make heaven

Фото профиля George
George9 месяцев назад

No be if you reach heaven sef!? 😏

Фото профиля Khalifa
Khalifa9 месяцев назад

😂😂

Фото профиля DaveRise10
DaveRise109 месяцев назад

🤣🤣🤣🤣🤣

Фото профиля D-evil-one
D-evil-one9 месяцев назад

And the funny part be say Jesus na white man as dem say but the white no suffer reach us na the apple part pain me pass Apple no dey grow for naija na abroad he dey grown abi I don dey over think 😒

Фото профиля Biggie Small
Biggie Small9 месяцев назад

The story no clear jare dem just dey monkey themselves

Фото профиля OMO Oladunjoye
OMO Oladunjoye9 месяцев назад

Don't know where they get the two books from but I followed and believed one, God please save me

Фото профиля FREYSTARR
FREYSTARR9 месяцев назад

Many people wey go carry timberland go heaven 😂😂😂

Фото профиля Bad advisor 101
Bad advisor 1019 месяцев назад

And Adam sin no reach Solomon or Egyptian

Фото профиля Nnamdi Okonkwo
Nnamdi Okonkwo9 месяцев назад

Even Abramham own i no see Chaiii 😅

Фото профиля Arabb
Arabb9 месяцев назад

People like davido are enjoying the wealth

Фото профиля larryfx💰
larryfx💰9 месяцев назад

But bro u dey Cap something ohh Which kind life be this self 😂

Фото профиля Gabi L
Gabi L9 месяцев назад

Even this reasoning self Na Eve cause, becoz normal all of us no suppose get brain reach like that😆😆

Фото профиля ANTGT
ANTGT9 месяцев назад

Wetin you wan do if you reach heaven 😹😹

Фото профиля Oba of Lagos 👑 (OON)
Oba of Lagos 👑 (OON)9 месяцев назад

Question plenty wey we go ask God Some of us no go gree for that judgment day, we go organize protest asap ni

Фото профиля Go4Stacks
Go4Stacks9 месяцев назад

I swear on my life, people go too collect for heaven cause of this life we come live so.

Фото профиля CHISOM🧘🏾‍♂️
CHISOM🧘🏾‍♂️9 месяцев назад

Adam was our father. Solomon wasn't 🤷🏾‍♂️

Фото профиля Syder
Syder9 месяцев назад

@mr_shevy valid question

Фото профиля Topp Up Gh
Topp Up Gh9 месяцев назад

😂😂😂

Фото профиля Grand Meister
Grand Meister9 месяцев назад

Wetin make u think say ur heaven nor b view once 😂

Фото профиля Macrex Wills
Macrex Wills9 месяцев назад

@StreamviDL download this video

Фото профиля cabasa horlawalex
cabasa horlawalex9 месяцев назад

😂😂

Фото профиля ᴊɪᴍᴍʏ
ᴊɪᴍᴍʏ9 месяцев назад

Too real man😂😂😂😂

Похожие видео