Video yükleniyor...

Video Yüklenemedi

Ana Sayfaya Dön

How Una see this talk 😳

51,449 görüntüleme • 9 ay önce •via X (Twitter)

31 Yorum

Daniel Abraham – Whereinproperty profil fotoğrafı
Daniel Abraham – Whereinproperty9 ay önce

When life is not working good for you, next thing is to begin thinking nonsense 😁

BIG JAY profil fotoğrafı
BIG JAY9 ay önce

He never even know whether he go reach heaven

eddie🧸 🇳🇬 profil fotoğrafı
eddie🧸 🇳🇬9 ay önce

Only Africans question the stories in the Bible too much because almost everything doesn’t correlate with each other..Africans might not know anything about religion if there was no colonization..

Classical bliz🪼 profil fotoğrafı
Classical bliz🪼9 ay önce

I never skip this guy content 😂💔

MUNO💸 profil fotoğrafı
MUNO💸9 ay önce

So many questions oh 🤣🤣

Dwickedboi profil fotoğrafı
Dwickedboi9 ay önce

And Adam and Eve nah oyibo oooo. Make I no talk first

Dinnu daniel profil fotoğrafı
Dinnu daniel9 ay önce

Wetin man do man 😂

UTD_Freeman profil fotoğrafı
UTD_Freeman8 ay önce

If u later go hell no go ask satan rubbish question ooo that one no dey quick vex

ThebigRidy profil fotoğrafı
ThebigRidy9 ay önce

Werey say na make them reach heaven first who tell am say he go make heaven

George profil fotoğrafı
George9 ay önce

No be if you reach heaven sef!? 😏

Khalifa profil fotoğrafı
Khalifa9 ay önce

😂😂

DaveRise10 profil fotoğrafı
DaveRise109 ay önce

🤣🤣🤣🤣🤣

D-evil-one profil fotoğrafı
D-evil-one8 ay önce

And the funny part be say Jesus na white man as dem say but the white no suffer reach us na the apple part pain me pass Apple no dey grow for naija na abroad he dey grown abi I don dey over think 😒

Biggie Small profil fotoğrafı
Biggie Small9 ay önce

The story no clear jare dem just dey monkey themselves

OMO Oladunjoye profil fotoğrafı
OMO Oladunjoye9 ay önce

Don't know where they get the two books from but I followed and believed one, God please save me

FREYSTARR profil fotoğrafı
FREYSTARR8 ay önce

Many people wey go carry timberland go heaven 😂😂😂

Bad advisor 101 profil fotoğrafı
Bad advisor 1019 ay önce

And Adam sin no reach Solomon or Egyptian

Nnamdi Okonkwo profil fotoğrafı
Nnamdi Okonkwo9 ay önce

Even Abramham own i no see Chaiii 😅

Arabb profil fotoğrafı
Arabb9 ay önce

People like davido are enjoying the wealth

larryfx💰 profil fotoğrafı
larryfx💰8 ay önce

But bro u dey Cap something ohh Which kind life be this self 😂

Gabi L profil fotoğrafı
Gabi L8 ay önce

Even this reasoning self Na Eve cause, becoz normal all of us no suppose get brain reach like that😆😆

ANTGT profil fotoğrafı
ANTGT8 ay önce

Wetin you wan do if you reach heaven 😹😹

Oba of Lagos 👑 (OON) profil fotoğrafı
Oba of Lagos 👑 (OON)8 ay önce

Question plenty wey we go ask God Some of us no go gree for that judgment day, we go organize protest asap ni

Go4Stacks profil fotoğrafı
Go4Stacks8 ay önce

I swear on my life, people go too collect for heaven cause of this life we come live so.

CHISOM🧘🏾‍♂️ profil fotoğrafı
CHISOM🧘🏾‍♂️8 ay önce

Adam was our father. Solomon wasn't 🤷🏾‍♂️

Syder profil fotoğrafı
Syder9 ay önce

@mr_shevy valid question

Topp Up Gh profil fotoğrafı
Topp Up Gh8 ay önce

😂😂😂

Grand Meister profil fotoğrafı
Grand Meister9 ay önce

Wetin make u think say ur heaven nor b view once 😂

Macrex Wills profil fotoğrafı
Macrex Wills9 ay önce

@StreamviDL download this video

cabasa horlawalex profil fotoğrafı
cabasa horlawalex8 ay önce

😂😂

ᴊɪᴍᴍʏ profil fotoğrafı
ᴊɪᴍᴍʏ8 ay önce

Too real man😂😂😂😂

Benzer Videolar