正在加载视频...

视频加载失败

How Una see this talk 😳

51,449 次观看 • 9 个月前 •via X (Twitter)

31 条评论

Daniel Abraham – Whereinproperty 的头像
Daniel Abraham – Whereinproperty9 个月前

When life is not working good for you, next thing is to begin thinking nonsense 😁

BIG JAY 的头像
BIG JAY9 个月前

He never even know whether he go reach heaven

eddie🧸 🇳🇬 的头像
eddie🧸 🇳🇬9 个月前

Only Africans question the stories in the Bible too much because almost everything doesn’t correlate with each other..Africans might not know anything about religion if there was no colonization..

Classical bliz🪼 的头像
Classical bliz🪼9 个月前

I never skip this guy content 😂💔

MUNO💸 的头像
MUNO💸9 个月前

So many questions oh 🤣🤣

Dwickedboi 的头像
Dwickedboi9 个月前

And Adam and Eve nah oyibo oooo. Make I no talk first

Dinnu daniel 的头像
Dinnu daniel9 个月前

Wetin man do man 😂

UTD_Freeman 的头像
UTD_Freeman9 个月前

If u later go hell no go ask satan rubbish question ooo that one no dey quick vex

ThebigRidy 的头像
ThebigRidy9 个月前

Werey say na make them reach heaven first who tell am say he go make heaven

George 的头像
George9 个月前

No be if you reach heaven sef!? 😏

Khalifa 的头像
Khalifa9 个月前

😂😂

DaveRise10 的头像
DaveRise109 个月前

🤣🤣🤣🤣🤣

D-evil-one 的头像
D-evil-one9 个月前

And the funny part be say Jesus na white man as dem say but the white no suffer reach us na the apple part pain me pass Apple no dey grow for naija na abroad he dey grown abi I don dey over think 😒

Biggie Small 的头像
Biggie Small9 个月前

The story no clear jare dem just dey monkey themselves

OMO Oladunjoye 的头像
OMO Oladunjoye9 个月前

Don't know where they get the two books from but I followed and believed one, God please save me

FREYSTARR 的头像
FREYSTARR9 个月前

Many people wey go carry timberland go heaven 😂😂😂

Bad advisor 101 的头像
Bad advisor 1019 个月前

And Adam sin no reach Solomon or Egyptian

Nnamdi Okonkwo 的头像
Nnamdi Okonkwo9 个月前

Even Abramham own i no see Chaiii 😅

Arabb 的头像
Arabb9 个月前

People like davido are enjoying the wealth

larryfx💰 的头像
larryfx💰9 个月前

But bro u dey Cap something ohh Which kind life be this self 😂

Gabi L 的头像
Gabi L9 个月前

Even this reasoning self Na Eve cause, becoz normal all of us no suppose get brain reach like that😆😆

ANTGT 的头像
ANTGT9 个月前

Wetin you wan do if you reach heaven 😹😹

Oba of Lagos 👑 (OON) 的头像
Oba of Lagos 👑 (OON)9 个月前

Question plenty wey we go ask God Some of us no go gree for that judgment day, we go organize protest asap ni

Go4Stacks 的头像
Go4Stacks9 个月前

I swear on my life, people go too collect for heaven cause of this life we come live so.

CHISOM🧘🏾‍♂️ 的头像
CHISOM🧘🏾‍♂️9 个月前

Adam was our father. Solomon wasn't 🤷🏾‍♂️

Syder 的头像
Syder9 个月前

@mr_shevy valid question

Topp Up Gh 的头像
Topp Up Gh9 个月前

😂😂😂

Grand Meister 的头像
Grand Meister9 个月前

Wetin make u think say ur heaven nor b view once 😂

Macrex Wills 的头像
Macrex Wills9 个月前

@StreamviDL download this video

cabasa horlawalex 的头像
cabasa horlawalex9 个月前

😂😂

ᴊɪᴍᴍʏ 的头像
ᴊɪᴍᴍʏ9 个月前

Too real man😂😂😂😂

相关视频