How your lips take hang there 🤦🏼😪
266,224 次观看 • 1 个月前 •via X (Twitter)
36 条评论

Ole 😂

😂😂

A grown up man..he wan lick the whole milk? Lol

E no get wetin I never see for this internet

The pain…omo

The funniest part be say the milk fit no even be him own; man fit don steal another person’s milk 😭😂

Na ole.

Lol wtf

As how now 😂

What was he thinking 😳?

Lolz ano even con understand sef

He dy even smile😂😂

Omo...I can feel his pain

Which kind settings

Na content

Nawa oo 😹😹

How?😭

Enjoyment nearly comot em lips

Jesus 😭😂

Nawa oo

Dem suppose give am better slap

tf how did this happen 🤔

@Nelsondey4you If you see person wey like food you go know ham 😂😂

Omo which khine whala be this lol

How did it happen

Him go explain tire 😂😂😂

😌😂😂

Wahala no come too much like this 😭😂😂😂

Na hin time don reach

Which kind joke be this na?😭

Wonders shall never end

Omooo.....Low quality will always get u😅😅😅

Wetin be this 😂😂

😹😹

He done see a lot today

Like how e take happen 😭
