Video wird geladen...
Video konnte nicht geladen werden
How’s your monday going? 🫡❤️
715,944 Aufrufe • vor 1 Jahr •via X (Twitter)
10 Kommentare

SOFT-LIFEvor 1 Jahr
Anytime you feel say contents don tire you and you wan contest for presidency, you no need campaign at all we go vote for you …. You too much!!!!

Ọmọọba Adélẹyẹ Tolu 🤴 👑vor 1 Jahr
Ọmọ!!! That buka hit jackpot that day... Them go just dey cook dey go nonstop with joy

𝔸𝕟𝕥𝕙𝕠𝕟𝕪 ℕ𝕠𝕥 𝕁𝕠𝕤𝕙𝕦𝕒👾vor 1 Jahr
Abeg who fit help me catch Asherkine? Me self need help

Just_Yemi ➐vor 1 Jahr
People dey hungry for this country, thanks for all you do man.

Ifure Usen ✊🏾vor 1 Jahr
If this guy no live long make I know wetin cause ahm, Asher too Kine

ACCRA MAYOR 🥲🥷vor 1 Jahr
When would you come to Ghana ?

Winifred🌻vor 1 Jahr
I just de smile throughout

GOWEvor 1 Jahr
Asher for president. In 6days time we would be back sha 🤣. No landlord can mess me up again 😭😭🤣🤣🤣🤣

Mrs Zanga 🔥❣️vor 1 Jahr
Flex 💪🏿

Abiodun A. Adeleke👨🏽💻vor 1 Jahr
Alkaline still dey this country ? E don tey wey you post o.
