Video yükleniyor...

Video Yüklenemedi

Ana Sayfaya Dön

How’s your night going?

342,572 görüntüleme • 1 ay önce •via X (Twitter)

36 Yorum

德亚 🖤 profil fotoğrafı
德亚 🖤1 ay önce

Os de suffer oo 😭😭😭 See as you de punish them with wizmid because of 15k 💔

willinill! profil fotoğrafı
willinill!1 ay önce

@elonhatesder4 You go labour invain till old age werey

EMMAA 🌟💫 profil fotoğrafı
EMMAA 🌟💫1 ay önce

Where u carry all this JSS 1 girls from ??

Great Perry profil fotoğrafı
Great Perry1 ay önce

Because you carey 5k OS u dey play spending money like it’s nothing?😹

Miriam profil fotoğrafı
Miriam1 ay önce

Nothing pain me pass small ynash wiggling in front of me

kenneth Daniel’s profil fotoğrafı
kenneth Daniel’s1 ay önce

Low quality babes 😂 no wonder una like dey Ikorodu

millions profil fotoğrafı
millions1 ay önce

Hope say no be underage be this ones

Goke🍹 profil fotoğrafı
Goke🍹1 ay önce

Na you get video?😭

willinill! profil fotoğrafı
willinill!1 ay önce

Ydc?? Wetin funny

drey profil fotoğrafı
drey1 ay önce

your room go gba for days bro

Mk Legend profil fotoğrafı
Mk Legend1 ay önce

Shea you know say na under age be that, this guy wan miss 4 world cups

croc_dah_GOAT🐊 profil fotoğrafı
croc_dah_GOAT🐊1 ay önce

OMo better ask age o Bro go miss 4 world cups

IFEDAYOMI 🎖️ profil fotoğrafı
IFEDAYOMI 🎖️1 ay önce

Hope say you confirm there age oo I no wan hear them shoot bird him mama fly ooo Because you go come back yamal go don be the head couch of Spain.

ADEWALE profil fotoğrafı
ADEWALE1 ay önce

see under age wey you dey ye i ye for chai🤨

Roland CHI....... profil fotoğrafı
Roland CHI.......1 ay önce

This original content go really enter anoda thing with Nigerians X go soon turn to something else Nor be person go tell Elon to commit body 😂

Great man profil fotoğrafı
Great man1 ay önce

Why the guy look like who dey rub "Caro White"?

Jones profil fotoğrafı
Jones1 ay önce

Una go just de carry low quality kele de think say una de bag girls

20102020 profil fotoğrafı
201020201 ay önce

Your Cummings sure this night. Enjoy yourself soapy don spoil my life

Bishop Foreign profil fotoğrafı
Bishop Foreign1 ay önce

Even if u wan carry slim OS.. Find the one way get NYASH, na money u dy pay bro

BEVO profil fotoğrafı
BEVO1 ay önce

Those girls na 30bg dem be oo, giveaway bring dem come ur house😂😂😂

ayomide ar profil fotoğrafı
ayomide ar1 ay önce

See this Werey Dey carry underage

Quadri profil fotoğrafı
Quadri1 ay önce

And na person daughter be this oooo this guy country no good you still Dey carry under Age na Una Dey spoil this country untop how much the Werey wan break her waist 😂

Ghost profil fotoğrafı
Ghost1 ay önce

Nah you later carry these girls

AICE•ON•X profil fotoğrafı
AICE•ON•X1 ay önce

WAIT WHAAT!!! NO BE PRE TEEN BE THAT?

Olasunkanmi_Pom 🇳🇬 profil fotoğrafı
Olasunkanmi_Pom 🇳🇬1 ay önce

The look underage sha

JP 📈 profil fotoğrafı
JP 📈1 ay önce

Is this rage baiting ? Cause it’s working o

CHINEDU ISAAC profil fotoğrafı
CHINEDU ISAAC1 ay önce

All this girls get infection

Arsenal1 profil fotoğrafı
Arsenal11 ay önce

Carry thing comot for my domot jareee, wey be like palm

H O V A D O Z E ☸👑 profil fotoğrafı
H O V A D O Z E ☸👑1 ay önce

See as their body odor dey ooze comot my phone 👀

Drezzyy profil fotoğrafı
Drezzyy1 ay önce

Omo Watin be this?? You just carry child abuse full house 😭

Badland Savey profil fotoğrafı
Badland Savey1 ay önce

But why all this twitter people resemble mpi,

The message profil fotoğrafı
The message1 ay önce

How una dey knack all this waist bead girls

DML profil fotoğrafı
DML1 ay önce

What is this again😂😂😂😂 Wetin Dey shake abeg 😂😂🤲🤲😂😂

BUFFALO profil fotoğrafı
BUFFALO1 ay önce

Omo na una de give this small girls confidence oo

Unknown 🦅 profil fotoğrafı
Unknown 🦅1 ay önce

All this fc… why una Dey always dry like Una popsy?

Moeez Ali profil fotoğrafı
Moeez Ali1 ay önce

The guy spend money on his own enjoyment 😉

Benzer Videolar