Loading video...
Video Failed to Load
Hulk don vex ๐
400,196 views โข 8 days ago โขvia X (Twitter)
31 Comments

"I JUST FEEL LIKE MAKE I JUST KNOCK YOU OUT". Baba de find who him go put for mortuary ๐น๐น๐น

Just say you Dey find who to kill ๐๐ after Anthony avoid you na my strength is too much you wan pour the anger on

This one dey find who him go kill. If you use this kind muscle punch person, no be die be that

shey fake strength dey ๐

This guy dey find who to put for coma

stress abi my hear dey pain me?

What the fuck is he saying

This one wey dey challenge Anthony Joshua, make my strength too much no come close oo

Na strength him deh talk or strence ? I just feel like knock you out

How can you just wake up and to kpai person go dey hungry you. They need to hold this guy oo.

Block don finish this one ๐ฅฒ

Feak strength keh, i never hear am before๐๐ You say๐๐๐

Ah this one go sweet ooo

Two hulks

He looks like a reptile

I want to knock you out ๐คฃ๐ญ๐

" I just feel like to just knock u out" this man need to be restrain ๐

Can he do what jack is doing ?

I no dey there ooo, But I go like see who's teeth go comot

I'm trying to understand what he looks like. Maybe mortal

Which brand of shirt you dey wear bro?

Fake stress Abi wertin I Dey hear ๐

Bro just dey pour spit full phone๐ญ๐คฒ๐พ๐๐

I just dey Laff

Fake strength โ Fake slentโ

Make Carter face this one

No be this Surulere stadium be this?

He just dey find who he wan cripple

This one go pai am oo๐ฅฒ

Mtewww! ๐

This guy is becoming a nuisance. Get busy monkey
