Video yükleniyor...
Video Yüklenemedi
HunchoNini strikes again 😂😂
173,580 görüntüleme • 8 gün önce •via X (Twitter)
35 Yorum

🤣 🤣 EE "Epon Eran" Lon n je be 🤣

Onishina Oniranu 😂😂😂

Huncho chop mummy chop daughter 😁😜😁🤣🤣

Your script dey carry me go up. Dey with me

I want that gbedu at the end😂🤣😂

Omo biliki get isu obo oo 😭

This guy fit make person loose heaven

The woman wey dey the back..Her reaction 😂

You can come with him khe😂😂

@IszybeeTheFirst Jegun jeran. Chop Iya Biliks, chop Bililki 🤣

@iamprincegagat Double E “Epon Eran” 🤣🤣😂😂

Onisina oshi 😂😂

😂😂😂😂😂this guy steeze eh no be here...womanizer no. 1

Yoruba language too sweet 😂👌

This guy no well at all...😁

You see that “cholo” sound ehn. I dey always like hear am mid content!

Iya Biliki suppose catch you 😅

Huncho, mumu boy, you want chop mama & pikin, na kirikiri you go end up. 😂

Goosh not me simultaneously shouting EEE the moment he saw that bunda 😂😂😂

If Iya Biliki catch you nko 😂😂

This guy go soon chop magun 😂

O do iya do omo 😂

Kujegs😂😂Ko tewo ri

Iya biliks food go sweet o 😂

Wtf Double EE 😂😂😂😂💔💔

Abgaya😂😂😂

Oniranu😂

This guy na werey😂😭

The EE I know is a network provider in the UK. Èwo tún ní Ẹpọn Ẹran bayi.

😂😂😂

😂 com with bf ke

𝙸𝚜 𝚝𝚑𝚎𝚛𝚎 𝚊𝚗𝚢𝚘𝚗𝚎 𝚠𝚑𝚘 𝚏𝚒𝚗𝚍 𝚝𝚋𝚒𝚜 𝚐𝚞𝚢 𝙵𝚞𝚗𝚗𝚢?

Ekpon Eran😹😹

Ogun ayiku niyen 😆 🤣 iya ati omo

This guy no go kill mee I no fit dey with Huncho again o
