Загрузка видео...

Не удалось загрузить видео

На главную

HunchoNini the problem solver 🫴🏾🤏🏾🙂‍↕️

282,388 просмотров • 1 год назад •via X (Twitter)

Комментарии: 33

Фото профиля Jubril A. Gawat
Jubril A. Gawat1 год назад

KO TẸWO RI !!!!

Фото профиля Anderson Hive
Anderson Hive1 год назад

If you know where i like pass for this video, when he did shut up with hand to mouth, i already know the next move na dey with me omoooo I like your skit like mad, i dey always look forward to it, you are going places baba mi

Фото профиля Mayor Frosh
Mayor Frosh1 год назад

Blessings 🙏

Фото профиля Lumpur
Lumpur1 год назад

My guy say why you no tag that babe ?

Фото профиля Mayor Frosh
Mayor Frosh1 год назад

😂😂

Фото профиля Black🖤Diamond 💎
Black🖤Diamond 💎1 год назад

Next year don reach. Make she shift jor🤣

Фото профиля Sporting King
Sporting King1 год назад

😂😂😭😂

Фото профиля Abdul Aziz😶‍🌫️
Abdul Aziz😶‍🌫️1 год назад

Please mayor I need a picture of you without all this written stuff on it... For meme Just post o-tutu & dey with me those 2 are okay 🙏

Фото профиля O. M. AYANKOJO😊
O. M. AYANKOJO😊1 год назад

She chose long life forget prosperity 😂😂😂

Фото профиля MBCR7 🇵🇹🇨🇮🇲🇫
MBCR7 🇵🇹🇨🇮🇲🇫1 год назад

That sounds track at the end by odunlade dey kill me.

Фото профиля Uyi
Uyi1 год назад

KO tewo ri!!!!

Фото профиля GAME MASTER 📊🥷
GAME MASTER 📊🥷1 год назад

Please short video for the day with me will be a good memes 😂

Фото профиля Mayor Frosh
Mayor Frosh1 год назад

Check my media 😂

Фото профиля Tʜᴇ Sɪᴄɪʟɪᴀɴ™
Tʜᴇ Sɪᴄɪʟɪᴀɴ™1 год назад

Oguns ID. Werey 😂

Фото профиля Musa Salawu
Musa Salawu1 год назад

Money is not everything. Alaye just dey use scope dey chop up and down. Oguns id lo far oo 😆

Фото профиля Olawale™️
Olawale™️1 год назад

Una sure say honcho papi get money at all 😂😂 because kobo he no dey spend

Фото профиля with love, olawale.
with love, olawale.1 год назад

this babe too set.

Фото профиля Omo Adeyeye
Omo Adeyeye1 год назад

"Abi aye n shey e ni" Oguns ID "Shut up, dey with me, come to me" Opoor!

Фото профиля ᴛʜᴇᴍᴀɴᴛᴀɪʟᴏʀ 👻✂️
ᴛʜᴇᴍᴀɴᴛᴀɪʟᴏʀ 👻✂️1 год назад

Oguns ID had me on chokehold 😭😂😂😂

Фото профиля olabee electrical
olabee electrical1 год назад

That Otutu part I always wait to hear

Фото профиля D R A C K U L A 🦍
D R A C K U L A 🦍1 год назад

Oguns ID😅

Фото профиля RICHON™︎🗿
RICHON™︎🗿1 год назад

Otutu 🫴🏽🤏🏽

Фото профиля Lakeside
Lakeside1 год назад

Dey with me😂

Фото профиля BIG HAMSOL ⚽️🏀
BIG HAMSOL ⚽️🏀1 год назад

😂😂😂

Фото профиля ZEUS ⚡️
ZEUS ⚡️1 год назад

I don over watch mayor content sotey, i don know where all the action words go drop. 🤣🤣🤣🤣🤣

Фото профиля Emanis
Emanis1 год назад

Dey with @recallnet joor

Фото профиля Adeyemi abdulsamod
Adeyemi abdulsamod1 год назад

As you talk say “Abi aiyè shiè ni” She first won swear for you 😂 as she see the drip na why she calm…..obirin!!!!

Фото профиля Llanrey306
Llanrey3061 год назад

Almajiri chop lamba…babs gbalabs

Фото профиля ₿linkrex
₿linkrex1 год назад

Ko tewo ri 😹😹

Фото профиля Ebuka bugatti101
Ebuka bugatti1011 год назад

😂😂😂😂🤣🤣🤣🤣

Фото профиля CRE8TIVE BRAND🌻
CRE8TIVE BRAND🌻1 год назад

Owo yi Noni🤣🤣🤣🤣

Фото профиля RICHON™︎🗿
RICHON™︎🗿1 год назад

Mtn no gree me watch this video Jesus 😂😂😂😭😭 Ohhhhh God 😭😭

Фото профиля Tz彡iζêƠ̴̴̴̴̴͡͡ℓuWД͡
Tz彡iζêƠ̴̴̴̴̴͡͡ℓuWД͡1 год назад

Dwm 🫴🏾🤏🏾😂

Похожие видео