Video wird geladen...

Video konnte nicht geladen werden

Zur Startseite

386,289 Aufrufe • vor 1 Jahr •via X (Twitter)

35 Kommentare

Profilbild von Pattern🫆
Pattern🫆vor 1 Jahr

Na once everywhere blur 😵‍💫

Profilbild von D_Johnsons
D_Johnsonsvor 1 Jahr

New memes loading Lol

Profilbild von OSISI A.I
OSISI A.Ivor 1 Jahr

@s_fabio This lady sabi well well 😂 😂

Profilbild von Friday Okpolokpo
Friday Okpolokpovor 1 Jahr

😂😂😂😂😂😂 sabinus should be given best comedian of the year abeg oooooooh despite how country hard sabinus make us laughs oooooh Thank you

Profilbild von 🕷️SPIDERMAN 🕷️ 🕸️
🕷️SPIDERMAN 🕷️ 🕸️vor 1 Jahr

Boyfriend and girlfriend 😂💯

Profilbild von WATER SK🫶🖤🤍💛
WATER SK🫶🖤🤍💛vor 1 Jahr

That one minute laugh leave ham for sabinus🫵🏻 he too sabi 😂

Profilbild von Veeky🌹
Veeky🌹vor 1 Jahr

What kind of gun is that?

Profilbild von Asher Sam
Asher Samvor 1 Jahr

Sabinus Serving A Better husband In Nigeria Using Skit🤣🤣🤣

Profilbild von Jewel 🌗
Jewel 🌗vor 1 Jahr

Savings no well😂😂😂😂

Profilbild von Kingsley Uchenna
Kingsley Uchennavor 1 Jahr

Fear women!!! Some of them don't love you na money dey need. Once they cash out, otilo _ feminist mode activated! Meanwhile, Sabinus observing his ex wife from afar

Profilbild von Fleming Racool
Fleming Racoolvor 1 Jahr

Everywhere go first wetin?😂😭

Profilbild von Dr KALU, OON
Dr KALU, OONvor 1 Jahr

Peter Obi is coming

Profilbild von Mr.SoftLife
Mr.SoftLifevor 1 Jahr

Truly love sweet when money enter 😂

Profilbild von RAREBREED ♈
RAREBREED ♈vor 1 Jahr

It's funny ooo but this is actually reality! May not be exactly shooting but that love of your life can deny you and even shoot you if things get to this point or near this point Life is crazy! You never know until it happens

Profilbild von Veeky🌹
Veeky🌹vor 1 Jahr

He never knew what was coming for him

Profilbild von funny_kante
funny_kantevor 1 Jahr

😂😂😂🤣🤣🤣🤣

Profilbild von Number One🥇
Number One🥇vor 1 Jahr

Where you see this like woman marry? Because ma your perfect match 😭😂😂😂

Profilbild von Fredi Ski
Fredi Skivor 1 Jahr

It’s your love oooo😂

Profilbild von Dark Diamond
Dark Diamondvor 1 Jahr

You go dey trust woman

Profilbild von 𝑏𝑟𝑜𝑤𝑛𝑖𝑒𝑠 🫧
𝑏𝑟𝑜𝑤𝑛𝑖𝑒𝑠 🫧vor 1 Jahr

Winnie too good

Profilbild von PRIM£ {UTD}
PRIM£ {UTD}vor 1 Jahr

To sabinus wife

Profilbild von Sally
Sallyvor 1 Jahr

E shock u

Profilbild von Gucci Snake 🐍🦅
Gucci Snake 🐍🦅vor 1 Jahr

@nakosFC New memes ooo😂😭😭

Profilbild von wisdom
wisdomvor 1 Jahr

@Sabinus1_ and him wife don craze before guyy😂😂😂😂😭😭

Profilbild von Tonybrainy Esq.
Tonybrainy Esq.vor 1 Jahr

At your risk

Profilbild von EMMYRICHIE
EMMYRICHIEvor 1 Jahr

They no give comedians Grammy? Because sabinus deserves one. Hahaha 😂

Profilbild von Seyi Vibez Aficionado
Seyi Vibez Aficionadovor 1 Jahr

Sabinus no they disappoint

Profilbild von BÏG_MENSER❤🦅
BÏG_MENSER❤🦅vor 1 Jahr

You doing well👍😅

Profilbild von Lobaways 🖤
Lobaways 🖤vor 1 Jahr

Is your love oo 😂💔

Profilbild von Beri🌚
Beri🌚vor 1 Jahr

Just turn your belle

Profilbild von Mr iyke contents
Mr iyke contentsvor 1 Jahr

How far @Sabinus1_ I write content, and I want to share one with you.. I believe you'll love it

Profilbild von WARRI✪R
WARRI✪Rvor 1 Jahr

Come make we collab mah boast ur career more my boss

Profilbild von KOJHO LHEVELZ 💙❤️
KOJHO LHEVELZ 💙❤️vor 1 Jahr

I don’t know why I get so much love for Sabinus

Profilbild von ChukwuNonso✍️
ChukwuNonso✍️vor 1 Jahr

Head of the family don relinquish him position 😂

Profilbild von Ishowleck l Õmõ ìyá pùpá
Ishowleck l Õmõ ìyá pùpávor 1 Jahr

This guy nor go kee me with laughter