ๆญฃๅจๅ ่ฝฝ่ง้ข...
่ง้ขๅ ่ฝฝๅคฑ่ดฅ
Husbands, make una kon defend una self oo ๐ซ๐
33 ๆก่ฏ่ฎบ

Wetin men dey think pass to dey take pictures. Na people Wey dey cream and do makeup need pictures. ๐

Give your beautiful wife a gift she can cherish forever.

I only have two pictures of Mr Lawal๐ฉ๐.

๐๐

Guys who take pictures, Una dey try o.

You donโt have to shout ma ๐๐๐ I didnโt snap on my daughterโs dedication in church.

Make man still dey capture the โ billing momentโ ??

There is no picture of myself in my gallery. Just my business stuffs. Life goes on men.

Men have a lot going through them and also going through a lot.. so taking pictures is not in the plan. Tanks

The one wey dey vex me pass na baby bump pictures ๐ wey husband go dey kiss pregnancy take pictures. Abegiiii

Shwy wen I no fine, make i dey deceive masef??????

I don't take pictures too but I have no reason ๐คฃ

Another one ๐

Please who will bribe me with "something light" I promise I would snap pictures ๐ซฃ

I think it's more of a personality thing ooo, and not necessarily gender related. I have two ladies in my life who struggle with taking pictures. I always have to dig out one for them when it's needed.

All my brother in this ship make we gather here! I celebrate us

Does passport photos count? ๐

This table has no legs. It is already broken ๐

Me wey no get one single picture of my self on my phone for the past three years now. Anyone i snap, just give me two days I go delete am. My best picture is selfie when you ask ni o

I canโt remember wen I take pictures last ๐

We take it impromptu My wife uses her phone casually to get it somehow. After church she would say, Pls Just stand with kids here before our car can drive out, let me buy something,fiam she takes one. We even quarelled on our way to a photo shoot and I still didn't make it.

Men have other things that worried them not pictures,no time for that okay

I hate pictures โฆmaybe because I am not photogenic.

What is the point ?

Passport no bi picture?

๐๐๐๐๐

Madam kuku mention my name ๐คฃ

Lmao ๐คฃ๐ ๐คฃ we many for this table...

Guilty of this

Hanty, leave dat table wia e dey. Ees a man somtin, you kanut understand. ๐๐ My sisters wanted to celebrate me some weeks ago and asked for my picture, na Uni matric picture I send dem. Dem call family meeting for my head. ๐๐

Na me be this, honestly i hardly snap pictures.

I don't even have a picture of myself and it's very bad. Hopefully , I will change

You fit go post person husband make the real wife go see am. Why wife wan break her fellow wife heart...? ๐๐๐
็ธๅ ณ่ง้ข
Make una kon see wetin Trinity dey do! God abeg oo ๐ญ๐ญ
TENIOLA
152,299 ๆฌก่ง็ โข 11 ไธชๆๅ
