Загрузка видео...
Не удалось загрузить видео
Hushpuppi was very very rich,damn😳💰
44,889 просмотров • 3 месяцев назад •via X (Twitter)
Комментарии: 31

The Toyota I’m praying for in 2026 is the same car Hushpuppi said couldn’t even be found in his garage back in 2017. 😭😂

Omo money na money as long as na paper printed from the bank … anyhow u wan take get just make sure u pack am very well

No be daddy freezing voice i the here for back ground

But how e come be now? He ended up in prison becos of too much show off…

Hushpuppi use him time well, how are you using ur time Abazz?

Dude was living a lifestyles in advance 😂

Richer than wizkid and davido combined

Omo

I actually love Hushpuppi more than Tinubu

The kind money wey some people get e go make you go think say dem start hustling since BC.

Hot kid

Where all this cars dey bayi

🤑🤑

When Hushpuppi was very much active in the street none of your celebrities dey breath.

Where his he now? For the wages of sin is death ☠️

If he was still in the game he might have become richer than elon musk

Like say you know my mind today I was asking a friend of huspuppi.

People’s dream lifestyle, if he comes back he should reduce his show off sha

Omoh na show off affect hushpuppi he for still Dey enjoy his money till now

Till now he’s still balling oo, e Dey post for Snapchat

Go warm eba Abazz 😭😭😭😭😂😂😂😂

He's getting out in two month

All this nah content bro

Where was he getting the money from

Where all these cars now? 🤔

Till date…no body comes close

Ramoni

I guide pass am

The internet only ever sees the highlights, not the consequences. 👀

Make burna boy come see wetin him dey use brag daily.a hush pupi old settings be that.

I pray they release him from jail 🙏🏽🙏🏽
