ๆญฃๅจๅ ่ฝฝ่ง้ข...
่ง้ขๅ ่ฝฝๅคฑ่ดฅ
Hustle oo, make dem no use motor match you๐ญ๐ญ๐๐๐๐
400,326 ๆฌก่ง็ โข 1 ไธชๆๅ โขvia X (Twitter)
35 ๆก่ฏ่ฎบ

Bro รจ sweet me gan, he for kpai am

Haa

imo, wetin t-dollar do valid gan. just because of how much, see as the agbero de throw him body for pesin car. for money wey no be hin own btw

Like itโs getting too much

He think say na Peter Obi car ๐ญ๐

He go explain wetin he body Dey find for the car in the first place

If he killed him walahi is death will be in vain nobody will shout justice for an idiot. At most outrage of a day before something else takes over

Man wey no gree hustle go smell him yansh before he go fit chop

If by chance the guy die during the incident, so the driver will go to jail huh?

Wetin man eyes dey see ehn . Money nah Kudi, dem still dey call am Ego .

If emโ never kkppaa!!! one Egbon adugbo, the rest no go learn

This is why itโs good to always have a valid driverโs license and car documentation. YES he could have killed that guy and go FREE. He throw himself in harms wayโผ๏ธโผ๏ธโผ๏ธโผ๏ธโผ๏ธโผ๏ธโ๏ธโ๏ธโ๏ธ

Just stop someone and feel entitled... These are the types that would pass information to kidnappers.

If to say na me i go use the car match am ๐

t dollar na ogba, e don dey find opportunity to give back to the community since ๐๐

The most annoying thing is that after they collect this money, na still igbo and collos, chai๐คฎ

The agbero was actually doing too much I saw another video of how he started his Wahala

Make he kill am first, na there u go know say nor be agbero ๐ he fit even lose that GLE for the matter

If them never jam on the rest no go learn why you go just Dey obstruct moving vehicle

Let them d*E!!! ๐ซฉ

Is this the most elegant side of city? Nigeria is a total eyesore

This is not being tribalistic or anything but Yorubas needs to do something about this there behavior this is becoming worst

God abeg!!! Which kain alakoba animal be this

Thank God for contentment, you no fit ever seen me for this kind setting

The truth is that ogba dancer (T-dollar) should be grateful cos if that guy kpai that yesterday... T-dollar for dey panti like this for further investigation and peller go dey honey moon

If dem never kpai one agbero, the rest no go learn ๐คง

If one person never kpai the rest no go hear world

These people will do anything for money. They should be put in retention camps, farming for the government.

This is where Lagos state government should have come to pack them

Nigeria's no dey hear comot for road immediately they see expensive motor

This was never about hustle, its just about respecting yourself because why us a human being blocking a moving car who doesn't even owe you anything

Wetin concern hustle with this foolish act not say u no get money come mean say u dey throw urself in front of peoples cars

anytime he see white gle he go just dey get death flashback ๐คฃ๐คฃ

Hin Dey tell am make he commot, but na hin own love mad pass abi!? Oya nau He suppose kill am ni

The guy wey en carry like that go just go the bomb wetin no good now
็ธๅ ณ่ง้ข
Sensitive content
OWARIDA ๐ญ๐ญ๐ญ๐ญ๐ญ๐ญ๐ญ๐๐๐๐๐๐๐๐๐๐๐๐ fuck you yhwach
โญ D_D โญ
51,619 ๆฌก่ง็ โข 12 ๅคฉๅ
Sensitive content
๐ถ:เธเนเธฒเธฃเธนเนเธเธฑเธเธเธตเนเธเนเธญเธเธฃเธดเธเน เนเธเนเธฒเนเธเนเธเธเธเธเนเธฒเธฃเธฑเธเธกเธฒเธ เนเธกเนเธงเนเธฒเธเธฒเธฃเธเธฃเธฐเธเธณเธเนเธฒเธเนเธเธธเธเธเธฃเธฑเนเธเธเธตเนเธเธกเธเธตเน เนเธเธดเธเธเธตเน เธกเธฑเธเธกเธฒเธเธฒเธเธเธงเธฒเธกเธฃเธนเนเธชเธถเธเธชเธถเธเธเธฃเธดเธเนเธเธญเธเธเธตเน เธเธฃเธธเธเธฒเธขเธญเธฐเธเธตเน๐ญ๐๐ญ๐๐ญ๐๐ญ๐๐ญ๐๐ญ๐๐ญ๐๐ญ๐๐ญ๐๐ญ๐๐ญ๐๐ญ๐๐ญ๐๐ญ๐๐ญ๐๐ญ๐๐ญ๐๐ญ๐๐ญ๐ DUANG WITH YOU FINAL EP #เธเนเธงเธเธเธฑเธเนเธเธญเธเธญเธเธเธ
46 cm
48,499 ๆฌก่ง็ โข 5 ไธชๆๅ
Sensitive content
YOUโLL NEVER TAKE US ALIVE๐ญ๐ญ๐ญ๐ญ๐ญ๐ญ๐ญ๐ญ๐ญ๐๐๐๐๐๐๐๐๐๐๐๐๐๐๐ WE SWORE THAT DEATH WILL DO US APAET๐๐๐๐๐ญ๐ญ๐ญ๐ญ๐ญ๐ญ๐ญ๐ญ๐ญ
kqzraโจ | double black (devious freak)
34,784 ๆฌก่ง็ โข 1 ๅนดๅ
