Video wird geladen...
Video konnte nicht geladen werden
HYPE IS THE FUTURE
35 Kommentare

U don live all the life wey dey this country😂😂😂

Gilmore w these skits lately

Ayebo Ayeba

😂😂😭😭 Do new age president, I won check something

They don't watch their mouth again oh😅

The Irony of this post na say na Jerry Schafer my Guy e dey Parody and Na Jerry Support the video from the Quilox/ Chopilos to his Cadillac SUV. I love the creativity level. 🤣🤣🤣🤣🤣🙌🏾

Bunch of rubbish they do, what is hype? Or even hype men

The way you're making these new "TURN CELEBRITIES streaks" 😂

Shey this one real like this 😂

Hype man whey be like ojuelegba wizkid 😂

@iDanDizzy talk am everybody na celeb

😂😂 Call my bro @Bolagboyega1 for shows he sabi the thing die

Don’t worry, We’ve cleared your debt 😂😂😂

Dem no real And dem no sabi hype

Ogunmepon

Ahaaa this egbon the moment him hear “ Who's in the garden ” the guy quickly stop him smoke to see waiting dey sup 😭😭😂 olololo ×160 times 😭😂

hyperliquid coded

Ololololo x160😭😂😂😂

😂 iwa werey. Una go get rope?

Gilmore 😂😂😂

Alive

at least her face don show

He didn’t say some body call the popo 😂

🤣😂😭😭😭

Olololo 😭😭

they go use hype spoil music wey dey play 😂

Hype is the future 😂

😂

This is getting out of hand Gilmore 😂😭

Why una Dey stress okay Like this na 😂😂😂

Even the plate number is about hype. The attention to details 👏👏

@kenizeke this guy na oponu 🤣🤣😁😂😅

Dem no real😂😂

This ur bouncer them go beat 1 day

Ololololo 🤣🤣🤣 this Gilmore no well at all


